The Different between Man and Woman (Page 2)

Date: 02-11-2010 10:46 am (14 years ago) | Author: Baruda
1 [2]
- Arabmoney2 at 4-11-2010 09:11 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  4-11-2010 08:32 AM
Abeg nawa for wetin?
d posts don tire me

Posted: at 4-11-2010 09:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brainline at 4-11-2010 09:21 AM (14 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmm...
Posted: at 4-11-2010 09:21 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 4-11-2010 09:22 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: federico on  2-11-2010 11:02 AM
the different btw newbie and addict.Newbie are crazy posting long joke.why addict arent stupid to reading it.  i nor fit shout too....i nor fit read..



haba Federico
dis one too much nah
haha i know the thing too long true true but haha e neva reach dat one nah
Posted: at 4-11-2010 09:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 09:30 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on  4-11-2010 09:00 AM
Why all of una hard to pls like dis? To say na pb4 u go dey shout now dis one na fresh from yard and u still dey complain say e too long
hahaha.them want make the poster vex go jam motor.

Posted: at 4-11-2010 09:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-11-2010 08:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  3-11-2010 10:57 PM
Quote from: Skypon2002 on  2-11-2010 11:54 AM
Quote from: Kristiantus on  2-11-2010 10:54 AM
Angry Angry
shebi you don start agin abi? after now you begin talk say you are here to make people happy.. shey na project you dey write? Angry
you carry this kin long note paste for here say make we dey read... if na you, you go fit read am finish in a day? Angry

this one na history him dey write.
May be na u go mark am foram
lol
hahahahaha.guy i tire 4 that kind history and if any body wan post anything here, the person no go post more than 25 words.

abeg tell them again
make them hear oh
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-11-2010 08:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 4-11-2010 08:26 PM (14 years ago)
(m)
All of una worse pass bad belle........u be rotten belle

Posted: at 4-11-2010 08:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-11-2010 10:51 PM (14 years ago)
(m)
no no no no
no be rotten belle oh
na sawa belle
 Grin Grin

Posted: at 4-11-2010 10:51 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ORAXGEORGE at 5-11-2010 10:41 AM (14 years ago)
(m)
you for tell us to come to class with our note books, it for better than these long note
mr. teasher
Posted: at 5-11-2010 10:41 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 5-11-2010 10:54 AM (14 years ago)
(m)
okay.
Posted: at 5-11-2010 10:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 5-11-2010 11:25 AM (14 years ago)
(m)
Poster don fall my legs
Posted: at 5-11-2010 11:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions