TERRYWORLD GRAND PA

Date: 03-11-2010 10:10 am (14 years ago) | Author: omotoyosi olabisi
[1] 2 3
- at 3-11-2010 10:10 AM (14 years ago)
(f)
if terryworld grand pa be like dis, chai how terryworld go be

Posted: at 3-11-2010 10:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac
- terryworld at 3-11-2010 10:15 AM (14 years ago)
(m)
hahahaha.this no resemble my grand pa abeg ask kris or bode,dem fit tell u who the man be.

Posted: at 3-11-2010 10:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 3-11-2010 10:21 AM (14 years ago)
(m)
I no think say I know am... ask kris or fedeco
Posted: at 3-11-2010 10:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 3-11-2010 10:26 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on  3-11-2010 10:21 AM
I no think say I know am... ask kris or fedeco


bode y u dey deny dat old man
Posted: at 3-11-2010 10:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 3-11-2010 10:27 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  3-11-2010 10:15 AM
hahahaha.this no resemble my grand pa abeg ask kris or bode,dem fit tell u who the man be.


shut up, u dey deny dat man?
Posted: at 3-11-2010 10:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 3-11-2010 10:28 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  3-11-2010 10:26 AM
Quote from: bodeniyi on  3-11-2010 10:21 AM
I no think say I know am... ask kris or fedeco


bode y u dey deny dat old man
you know person wey him belong to.. na why  put him name be that.. so me no dey deny am cos I never even meet am for my life
Posted: at 3-11-2010 10:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 3-11-2010 10:34 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on  3-11-2010 10:21 AM
I no think say I know am... ask kris or fedeco


chai u talk say make i ask kristanus rove, u know say na my father in-law u dey refer me to

warn yourself before i woze dat pawpaw wey dey beside you
Posted: at 3-11-2010 10:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 3-11-2010 10:35 AM (14 years ago)
(m)
senseless post like d poster

Posted: at 3-11-2010 10:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 3-11-2010 10:37 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  3-11-2010 10:34 AM
Quote from: bodeniyi on  3-11-2010 10:21 AM
I no think say I know am... ask kris or fedeco


chai u talk say make i ask kristanus rove, u know say na my father in-law u dey refer me to

warn yourself before i woze dat pawpaw wey dey beside you
Ok Noted.
Posted: at 3-11-2010 10:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 3-11-2010 10:41 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Arabmoney2 on  3-11-2010 10:35 AM
senseless post like d poster


i never ask you to comment, i refer my joke to the adult not ugly kids like you.
Posted: at 3-11-2010 10:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 3-11-2010 10:42 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Arabmoney2 on  3-11-2010 10:35 AM
senseless post like d poster


must you beg for attention, poor fool
Posted: at 3-11-2010 10:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 3-11-2010 10:43 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  3-11-2010 10:42 AM
Quote from: Arabmoney2 on  3-11-2010 10:35 AM
senseless post like d poster


must you beg for attention, poor fool
Toyosi.. borrow my way of living.. never mind what haters say, ignore them till they fade away.
Posted: at 3-11-2010 10:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 3-11-2010 10:49 AM (14 years ago)
(m)
bisi,u know who that resemble now,u know say na kris or bode cos i know say my grandpa no look like that man

Posted: at 3-11-2010 10:49 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 3-11-2010 11:19 AM (14 years ago)
(m)
terryworld how can u explain this
Posted: at 3-11-2010 11:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 3-11-2010 11:22 AM (14 years ago)
(m)
my brother,i know no oo cos the man like kris and bisi grand pa

Posted: at 3-11-2010 11:22 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- stranz at 3-11-2010 12:21 PM (14 years ago)
(m)
make una free terry d apeman.lol
Posted: at 3-11-2010 12:21 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 3-11-2010 12:28 PM (14 years ago)
(m)
ur (p)tenis there.lol.

Posted: at 3-11-2010 12:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 3-11-2010 12:38 PM (14 years ago)
(m)
kris MAKE UNA SAY THE TRUTH OOOO OR WE GO GO FOR BLOOD TEST
Posted: at 3-11-2010 12:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 3-11-2010 12:51 PM (14 years ago)
(m)
yes DNA test

Posted: at 3-11-2010 12:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xter at 3-11-2010 12:54 PM (14 years ago)
(m)
Na wa o for ur gee papa ooo

Posted: at 3-11-2010 12:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions