kaycee22 at 5-01-2011 08:12 PM (13 years ago) (m) the joke make me get running stomach
abeg no vomit for here oooo how she go vomit here u giam bele? ? and by da way obijiofor hu u be? how i go take giv am belle? na only one belle i get nah!!!! sowy i fink say u put small belle for inside her own.... Posted: at 5-01-2011 08:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 5-01-2011 10:14 PM (13 years ago) (m) chai u drink fermented urine?
lol omo u go wicked for real life oh! fermented urine go make am dey pregnant self lol hehe ;-D swt heart, u don come back? happy new yearrrrrrrrr
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-01-2011 10:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-01-2011 10:15 PM (13 years ago) (m) the joke make me get running stomach
abeg no vomit for here oooo how she go vomit here u giam bele? ? and by da way obijiofor hu u be? how i go take giv am belle? na only one belle i get nah!!!! sowy i fink say u put small belle for inside her own.... no ooooo where i get another belle wey i give am?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-01-2011 10:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
its important dat d posta shld change drugs.
Na you need gbana,.......... Bcos D last time i catch you under Ojulegba bridge where you dey smoke.... na beg you beg me.........Okobo guy okobo ke? bros, that one na man inhumanity to man oo... Posted: at 6-01-2011 11:16 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
no mind its important dat d posta shld change drugs.
Na you need gbana,.......... Bcos D last time i catch you under Ojulegba bridge where you dey smoke.... na beg you beg me.........Okobo guy okobo ke? bros, that one na man inhumanity to man oo... make you no mind skypon abi na courpon Posted: at 6-01-2011 01:19 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
o come on pls..... Posted: at 6-01-2011 04:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 6-01-2011 08:26 PM (13 years ago) (m) no mind its important dat d posta shld change drugs.
Na you need gbana,.......... Bcos D last time i catch you under Ojulegba bridge where you dey smoke.... na beg you beg me.........Okobo guy okobo ke? bros, that one na man inhumanity to man oo... make you no mind skypon abi na courpon wetin nah!!! na kaycee una dey discuss about ooooo u don change am to me huh
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-01-2011 08:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 6-01-2011 08:28 PM (13 years ago) (m) o come on pls.....
to where? who u dey tell?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-01-2011 08:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
in other words a man must have four different girlfriends dat dnt know each other = AIDS
please the cure don come if that they fear you....... abi sha you no like to share..... i mean you no bi shareholder?................ Posted: at 7-01-2011 02:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 7-01-2011 07:44 PM (13 years ago) (m) no mind its important dat d posta shld change drugs.
Na you need gbana,.......... Bcos D last time i catch you under Ojulegba bridge where you dey smoke.... na beg you beg me.........Okobo guy okobo ke? bros, that one na man inhumanity to man oo... make you no mind skypon abi na courpon wetin nah!!! na kaycee una dey discuss about ooooo u don change am to me huh no mynd dem i just bone lyk say i deff n dumb....... anyway children wen ashawo born for thief na so dem dey behave....hehehehehehe Posted: at 7-01-2011 07:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 7-01-2011 07:47 PM (13 years ago) (m) the joke make me get running stomach
abeg no vomit for here oooo how she go vomit here u giam bele? ? and by da way obijiofor hu u be? how i go take giv am belle? na only one belle i get nah!!!! sowy i fink say u put small belle for inside her own.... no ooooo where i get another belle wey i give am? no need for anoda bele na.....just borrow am small from ur own. Posted: at 7-01-2011 07:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 8-01-2011 03:05 AM (13 years ago) (m) no mind its important dat d posta shld change drugs.
Na you need gbana,.......... Bcos D last time i catch you under Ojulegba bridge where you dey smoke.... na beg you beg me.........Okobo guy okobo ke? bros, that one na man inhumanity to man oo... make you no mind skypon abi na courpon wetin nah!!! na kaycee una dey discuss about ooooo u don change am to me huh no mynd dem i just bone lyk say i deff n dumb....... anyway children wen ashawo born for thief na so dem dey behave....hehehehehehe omo no just mind them oooooo i like ur style
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-01-2011 03:05 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 8-01-2011 03:08 AM (13 years ago) (m) the joke make me get running stomach
abeg no vomit for here oooo how she go vomit here u giam bele? ? and by da way obijiofor hu u be? how i go take giv am belle? na only one belle i get nah!!!! sowy i fink say u put small belle for inside her own.... no ooooo where i get another belle wey i give am? no need for anoda bele na.....just borrow am small from ur own. my own beel go come small? no ooooo i no go borrow am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-01-2011 03:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brizio at 8-01-2011 05:32 AM (13 years ago) (m) person no go talk true una go don attack am. how many of una get one babe here? and babes how many get one bobo and if indeed u get one, how faithful av u been? Posted: at 8-01-2011 05:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmajenic1 at 8-01-2011 09:11 AM (13 years ago) (m) person no go talk true una go don attack am. how many of una get one babe here? and babes how many get one bobo and if indeed u get one, how faithful av u been?
Jamb Question!!! Posted: at 8-01-2011 09:11 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 8-01-2011 08:52 PM (13 years ago) (m) no mind its important dat d posta shld change drugs.
Na you need gbana,.......... Bcos D last time i catch you under Ojulegba bridge where you dey smoke.... na beg you beg me.........Okobo guy okobo ke? bros, that one na man inhumanity to man oo... make you no mind skypon abi na courpon wetin nah!!! na kaycee una dey discuss about ooooo u don change am to me huh no mynd dem i just bone lyk say i deff n dumb....... anyway children wen ashawo born for thief na so dem dey behave....hehehehehehe omo no just mind them oooooo i like ur style 10k u bro....... Posted: at 8-01-2011 08:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brizio at 9-01-2011 12:02 AM (13 years ago) (m) person no go talk true una go don attack am. how many of una get one babe here? and babes how many get one bobo and if indeed u get one, how faithful av u been?
Jamb Question!!! and as usual, u no sabi d answer Posted: at 9-01-2011 12:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmajenic1 at 9-01-2011 07:36 PM (13 years ago) (m) person no go talk true una go don attack am. how many of una get one babe here? and babes how many get one bobo and if indeed u get one, how faithful av u been?
Jamb Question!!! and as usual, u no sabi d answer I never read... Posted: at 9-01-2011 07:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Josh4love at 10-01-2011 02:19 AM (13 years ago) (m) As a man 1. It's important to have a woman, who helps at home, who cooks from time to time, cleans up and has a job. 2. It's important to have a woman, who can make you laugh. 3. It's important to have a woman, who you can trust and who doesn't lie to you. 4. It's important to have a woman, who is good in bed and who likes to be with you. 5. It's very, very important that these four women WILL BE ONE WOMAN IN A MAN,S LIFE. ALL THIS ANSWER IS GOOD BUT IT HAS TO BE IN THE LIFE OF A PARTICULER WOMAN IN A MAN,S LIFE. PLEASE MAKE UNA CLAP FOR MEOOOOO LADIES. Posted: at 10-01-2011 02:19 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mankele at 10-01-2011 04:26 AM (13 years ago) (m) u are right Posted: at 10-01-2011 04:26 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |