this is al.... Abeg i no sabi engiush leach take yan joke. Eheen, na warri come see anoda pattern when igho, wafi guyyoyo carry belle show case. Mama and papa igho dey draw rain as dem neighbour come dey trowal water for papa igho bodi wen mama igho dey busy dey squice for em ampit. Na wa dis woman get one bone o. Neighbours sabi tear mouth to make sure say dem solve the problem sota nothing go tanda for anoda wahala for mama and papa igho again. Dem ask wetin cause d wahala. Before dem one complete mata for mouth igho come dey shout na bad tin to carry belle again. Na dem ask am, na who be d bobo. Na im igho smile,laugh before im reply,if person shup plate of hot beans na which one of d beans go make am mess.
Posted: at 7-11-2010 06:57 AM (14 years ago) | Newbie
solid_solid at 9-11-2010 07:19 PM (14 years ago) (m)
Quote from: segiru on 7-11-2010 06:57 AM
this is al.... Abeg i no sabi engiush leach take yan joke. Eheen, na warri come see anoda pattern when igho, wafi guyyoyo carry belle show case. Mama and papa igho dey draw rain as dem neighbour come dey trowal water for papa igho bodi wen mama igho dey busy dey squice for em ampit. Na wa dis woman get one bone o. Neighbours sabi tear mouth to make sure say dem solve the problem sota nothing go tanda for anoda wahala for mama and papa igho again. Dem ask wetin cause d wahala. Before dem one complete mata for mouth igho come dey shout na bad tin to carry belle again. Na dem ask am, na who be d bobo. Na im igho smile,laugh before im reply,if person shup plate of hot beans na which one of d beans go make am mess.
NNA MEN MAKE I LEAVE HERE ... SO I NO GO BEGIN PURGE FOR HERE
Posted: at 9-11-2010 07:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac