KRISTANUS AND FAVVY (Page 12)

Date: 10-11-2010 3:47 pm (14 years ago) | Author: omotoyosi olabisi
1 ... 9 10 11 [12] 13 14
- florish4love at 4-12-2010 03:01 PM (14 years ago)
(f)
tOYOSI
 I NO DEY LIKE AM OOOO

MY PISS DEY VERY SPECIAL OOO
NO DEY YAB  MY PISS LIKE DAT OOOO

COS KRIS DRINK AM SEF YESTERDAY WEY WE WON DO SOMETHING
Posted: at 4-12-2010 03:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 4-12-2010 03:06 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on  4-12-2010 03:01 PM
tOYOSI
 I NO DEY LIKE AM OOOO

MY PISS DEY VERY SPECIAL OOO
NO DEY YAB  MY PISS LIKE DAT OOOO

COS KRIS DRINK AM SEF YESTERDAY WEY WE WON DO SOMETHING




ris do wetin  Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 4-12-2010 03:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 4-12-2010 03:18 PM (14 years ago)
(f)
I no like am

you come dey pretend like say you no understand me

no make i loud am oooo

cos i no want make terry hear
na Xperience i tell am say i dey go
Posted: at 4-12-2010 03:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 4-12-2010 03:22 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on  4-12-2010 03:18 PM
I no like am

you come dey pretend like say you no understand me

no make i loud am oooo

cos i no want make terry hear
na Xperience i tell am say i dey go



just warn yourseld Huh? Huh? Huh?
Posted: at 4-12-2010 03:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 4-12-2010 03:25 PM (14 years ago)
(f)
Toyosi

you too Refrigerate ya self oooo

cos me i no be food wey dem dey warm


u come talk say make i warm myself

Posted: at 4-12-2010 03:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 4-12-2010 03:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on  4-12-2010 03:25 PM
Toyosi

you too Refrigerate ya self oooo

cos me i no be food wey dem dey warm


u come talk say make i warm myself






wetin now Huh? Huh? Huh? pls leave me oooooooooo
Posted: at 4-12-2010 03:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 4-12-2010 03:37 PM (14 years ago)
(f)
I no go leave you today

until u gree


Posted: at 4-12-2010 03:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 4-12-2010 03:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on  4-12-2010 03:37 PM
I no go leave you today

until u gree







gree say wetin Huh? Huh? Huh?
Posted: at 4-12-2010 03:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 4-12-2010 03:50 PM (14 years ago)
(f)
I SAY NA U GO BE MY IYALE

AND I GO BE YOUR IYAWO
Posted: at 4-12-2010 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 4-12-2010 03:57 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on  4-12-2010 03:50 PM
I SAY NA U GO BE MY IYALE

AND I GO BE YOUR IYAWO




lai lai

kosorogun, kolobakan
Posted: at 4-12-2010 03:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 5-12-2010 03:06 PM (14 years ago)
(m)
hmmmmmm

Posted: at 5-12-2010 03:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 11:09 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  4-12-2010 02:23 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-12-2010 08:29 PM
Quote from: omotoyosolabisi on  1-12-2010 09:23 AM
d guy don drink urine
u mean say him drink piss?
 Grin Grin Grin
man piss abi na woman piss?
 Grin Grin




florish piss

hhheeeeeeeyyyyyyyyyyyy
omo that one na virus oooooooooo
 Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 11:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 6-12-2010 11:12 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  4-12-2010 03:01 PM
tOYOSI
 I NO DEY LIKE AM OOOO

MY PISS DEY VERY SPECIAL OOO
NO DEY YAB  MY PISS LIKE DAT OOOO

COS KRIS DRINK AM SEF YESTERDAY WEY WE WON DO SOMETHING
Angry Angry Angry
you be correct and qualified turkey... you dey mad oo... Angry
Posted: at 6-12-2010 11:12 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 6-12-2010 11:25 AM (14 years ago)
(f)
hahahaha, florish kris call u turkey hahahahhaha
Posted: at 6-12-2010 11:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 6-12-2010 11:55 AM (14 years ago)
(m)
passing
Posted: at 6-12-2010 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 01:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  6-12-2010 11:12 AM
Quote from: florish4love on  4-12-2010 03:01 PM
tOYOSI
 I NO DEY LIKE AM OOOO

MY PISS DEY VERY SPECIAL OOO
NO DEY YAB  MY PISS LIKE DAT OOOO

COS KRIS DRINK AM SEF YESTERDAY WEY WE WON DO SOMETHING
Angry Angry Angry
you be correct and qualified turkey... you dey mad oo... Angry
hahahahahahahahahahaaaa
turkeyyyyy      hahahhahahahahahahaaaaa
 no fit laff ooo

confirmed turkey

@florish, so u be turkey?
how much i go buy u so that i go kill u on my xmas day?
 Grin Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 01:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 26-02-2011 05:25 PM (14 years ago)
(f)
FLORISH NA CORRECT TURKEY Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


i still dey laugh
Posted: at 26-02-2011 05:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 26-02-2011 05:25 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 05:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kinkino at 28-02-2011 07:31 PM (14 years ago)
(f)
nawa ooo...wht a funny hous
Posted: at 28-02-2011 07:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- add12 at 28-02-2011 07:43 PM (14 years ago)
(m)
krist no make me laff ooo
Posted: at 28-02-2011 07:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  4. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions