KRISTANUS AND FAVVY (Page 9)

Date: 10-11-2010 3:47 pm (14 years ago) | Author: omotoyosi olabisi
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 14
- terryworld at 29-11-2010 02:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 02:40 PM
Quote from: terryworld on 29-11-2010 02:29 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 02:10 PM
terryworld, air don enter where, chai dat one na oyingbo market be dat oooooooooo
of course air don enta her tin.abi u wan make i call kris to confirm am too?
confirm wetin i see abi the one wey i no see... Angry
u go see am soon.

Posted: at 29-11-2010 02:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 29-11-2010 02:46 PM (14 years ago)
(f)
ABEG this thing don do

i no dey do again
Posted: at 29-11-2010 02:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 29-11-2010 02:49 PM (14 years ago)
(f)
any body wey enter bike now should try collect reciepts ooo

Posted: at 29-11-2010 02:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 02:50 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 02:46 PM
ABEG this thing don do

i no dey do again



chai u know dey shame sef, as teryy dey poporipo u, u con dey type am for air, chai i fit slap u
Posted: at 29-11-2010 02:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 29-11-2010 02:51 PM (14 years ago)
(f)
Una well done.o
Posted: at 29-11-2010 02:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 02:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 29-11-2010 02:49 PM
any body wey enter bike now should try collect reciepts ooo





baby, u miss road Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 29-11-2010 02:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 02:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 29-11-2010 02:49 PM
any body wey enter bike now should try collect reciepts ooo
you don dey work for alausa ni? Huh?
Posted: at 29-11-2010 02:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 02:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on 29-11-2010 02:49 PM
any body wey enter bike now should try collect reciepts ooo




chai where u dey since Huh? Huh?
Posted: at 29-11-2010 02:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 29-11-2010 02:53 PM (14 years ago)
(f)
Toyosi
shebi terry too don poporipo u too
and Skypon
and River
abi u wan lie

Posted: at 29-11-2010 02:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 02:55 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 02:53 PM
Toyosi
shebi terry too don poporipo u too
and Skypon
and River
abi u wan lie


warn yourself, u dis aproko, shebi i beg u say make u know let anybody hear, abi wetin sef Huh? Huh?
Posted: at 29-11-2010 02:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 02:58 PM (14 years ago)
(m)
@ flourish,
i dey here ooo
 i hear wetin u talk.
u want make kris finish me abi?
abegoooo
i never poripopo omotoyosolabisi ooooooo
huh

Posted: at 29-11-2010 02:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 29-11-2010 03:05 PM (14 years ago)
(f)
chai

i don see say u no be man enough again

Toyosi after u don yeyee me like say no be u teach me say make i go meet kris make i test am and he come gree for me now
u come dey disgrace me
Posted: at 29-11-2010 03:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 03:13 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 03:05 PM
chai

i don see say u no be man enough again

Toyosi after u don yeyee me like say no be u teach me say make i go meet kris make i test am and he come gree for me now
u come dey disgrace me



florish, which kin person u be sef Huh? how i go tell u say make u con chop wetin never reach me chop? Huh?
Posted: at 29-11-2010 03:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 04:02 PM (14 years ago)
(m)
hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe
hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe

so u never even see am chop
hehehehehehe

Posted: at 29-11-2010 04:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 04:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 04:02 PM
hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe
hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe

so u never even see am chop
hehehehehehe
congratulobiaaaa... Grin
you don become addict...
Posted: at 29-11-2010 04:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 04:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 04:02 PM
hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe
hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe

so u never even see am chop
hehehehehehe


u sabi english at all, i talk say d tin never dey enough for me abi u don blind Cool Cool Cool plz go use goggle
Posted: at 29-11-2010 04:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 04:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 04:20 PM
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 04:02 PM
hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe
hehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe

so u never even see am chop
hehehehehehe
congratulobiaaaa... Grin
you don become addict...
bros tank u jare
no be small thing oooooo
 Grin Grin
good bye to my friends in upcoming :'( :'( :'( :'( :'( :'(
im gonna make new friends now in addict
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 29-11-2010 04:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 05:08 PM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheeeeeeeeeeeeee...
Posted: at 29-11-2010 05:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 29-11-2010 05:13 PM (14 years ago)
(m)
passing
Posted: at 29-11-2010 05:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 05:25 PM (14 years ago)
(m)
following
Grin

Posted: at 29-11-2010 05:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 14

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  4. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  5. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  8. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  9. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions