let her come around

I hope she will not be disappointed, you want to leave her wanting more

HAVE*
Posted: at | |
Quote from: juleshotluv on 12-11-2010 09:38 PM Quote from: my*****sweet on 12-11-2010 09:36 PM @jules my one and only partner in crime dont mind Onyiis i have a very big surprise for her let her come around ![]() I hope she will not be disappointed, you want to leave her wanting more ![]() HAVE*
| |||||
mds wetin u dey do here? Reply
| |||||
Nope never trust me cheii wish she could just come around now that diplo is no where to be found but well nothing spoil sha Reply
| |||||
PJ amebo watin carry u come here, u don give Omo her crown bcs i hear say u run go ghana, Reply
| |||||
MDS, wey ur beer? Reply
| |||||
Oh my Treasure baby God bless u for reminding me the thing still dey for fridge o Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Wetin make the beer dey fridge by this time, hope u are well? Reply
| |||||
hahaha bcs am in the mood of drinking cold beer hope u understand,how wish say u fit come share the beer with me i for dey happy well well Reply
| |||||
No thanks but i no dey drink Alco..... na water or Soda Reply
| |||||
Make u no worry i go teach u how to drink beer he no hard to learn Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
I no fit confess the one wey i no do Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
hahahaha u no serious Treasure but i can promise u that after u finish drinking the beer with me ur life will never remain the same again Reply![]()
| |||||
There is no good life with beer my dear, na minus all the time. Reply
| |||||
Nope thats when u take it too much only then it will be a pain in the ass haha Reply
| |||||
Quote from: sobeit on 12-11-2010 06:39 PM Quote from: my*****sweet on 12-11-2010 05:57 PM Back off for what,who the ***** are u to tell me to back off she is my partner in crime so i suggest u stay the ***** away from us i mean she and i understand? i guarantee you tonight i'll bang diplo.. !!!!![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Mouth dey pain u Valley? Reply
| |||||
Quote from: mydicksweet on 12-11-2010 11:51 PM Mouth dey pain u Valley? i dey check if person still carry cutlass...
| |||||
hahaha but u know say the cutlass no be for u na,i just sharp am wait for sobeit except theres something ur not telling me Replyna him be say kasala go bust for ur side be that
| |||||
Quote from: mydicksweet on 13-11-2010 12:03 AM hahaha but u know say the cutlass no be for u na,i just sharp am wait for sobeit except theres something ur not telling me u knw say stray bullet dey exist abi? so stray cuts fit happen too. as i no carry my helmet come back yesterday make i just dey bendown jeje na him be say kasala go bust for ur side be that
| |||||
you no go fit get me na infact i don order container of bazooka,pumpation dey wait for you as you no want peace then na pieces you end. Reply![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)