Posted: at | |
Quote from: sobeit on 18-11-2010 07:33 PM haha funny you hmmnn..night shift members..welcome
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Yu wey l Say make e Come with her Friend Come Carry me Cruise Town with Una Bora, yu no Show na So l Wan Spoil am ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: emepretty on 18-11-2010 07:41 PM Quote from: sobeit on 18-11-2010 07:33 PM haha funny you hmmnn..night shift members..welcome![]()
| |||||
hmmm Reply
| |||||
@sobeit..i still dey.i dey find all my enemies first before i sleep..hey see one dey pass...wait there?Sobeit...wait i dey come. Reply
| |||||
xter never come naa Reply
| |||||
if u see am..tell am make hin no pass this area Reply
| |||||
aiight! sweetie Reply
| |||||
u dey craze, inshot u b tif Reply
| |||||
ur head like tif..u be 419 Reply
| |||||
i cnt believe this, they are all lies Reply
| |||||
@poster i don dey read all ur comments since.any way but you know say d story na good format sha,but d work come tear bcos you no add say dem meet each oda.na there u 4kup.if your broda buy car 4 girl way e never see with him korokoro eyes,watin u go call? no be laptop,or handy or cloths ,perfume,shoes,or hundred euros.....BORA kini?osalobua meeeeeeeeeeeeeeeeeee Reply
| |||||
Quote from: emepretty on 15-11-2010 10:05 AM my friend needs your candid advise...plssssssss tell ur friend i'm sending her kidnappers ![]()
| |||||
Quote from: nenemelody147 on 20-11-2010 01:14 AM @poster i don dey read all ur comments since.any way but you know say d story na good format sha,but d work come tear bcos you no add say dem meet each oda.na there u 4kup.if your broda buy car 4 girl way e never see with him korokoro eyes,watin u go call? no be laptop,or handy or cloths ,perfume,shoes,or hundred euros.....BORA kini?osalobua meeeeeeeeeeeeeeeeeee i phyukup abi?lol..na true i dey talk.if no be true, make una carry me go babalawo?
| |||||
Quote from: mazi on 20-11-2010 01:58 AM Quote from: emepretty on 15-11-2010 10:05 AM my friend needs your candid advise...plssssssss tell ur friend i'm sending her kidnappers ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Pretty absurd situation any woman can get herself into. Here's an absurd suggestion to answer her confused mind... try sending all those lovely gifts back to those men because keeping em will only define her poor standard for finding true love. No one wants to find herself gettin blinded by luxurious gifts and get completely disappointed at the end. Make time to get to know them both on friendly dates and be responsible enough to know your heart's desire and let them know ASAP. Reply
| |||||
thanks darlingggggg.......@Kennee, sorry say i no coem carry u go cruising ohhh..big trouble don happen Reply
| |||||
Lie lie dey smell here Reply
| |||||
Quote from: emepretty on 19-11-2010 10:46 AM ur head like tif..u be 419 no na u b d tif, if nt y u dey accept d gift wen u no wan giv in
| |||||
Quote from: brightossy on 22-11-2010 08:52 AM Lie lie dey smell here ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)