


Posted: at | |
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 12:10 AM lol...i'll have to figure that out i fit do with DK cuz DK na real man but that yeye drunk i no want see am at all ![]() ![]() ![]()
| |||||
lol..i knew thats what u would say..i'm even tired of him sef Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 12:19 AM lol..i knew thats what u would say..i'm even tired of him sef mds dey toast every newbie wey come in inshort DK is the man for you i see him with full strength and love but e no go dey make you dey miss class ok ![]() ![]()
| |||||
hahahaha..i know but u see them no wan marry , dem just give me engagement ring Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
awww no cry who knows maybe after your class if fit consider ok do something Reply
| |||||
u no get class wey go mk me persuade him to pop the question Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 12:36 AM u no get class wey go mk me persuade him to pop the question i get am na one step at a time first you graduate for kissing this week then you start with flirting next week b4 the one for marriage cool down b4 you come my class you no sabi kiss naa so why the heck ![]() ![]()
| |||||
lol...hmm i no get money for all this class oh..infact i go ask MDS make he gimme Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 12:45 AM lol...hmm i no get money for all this class oh..infact i go ask MDS make he gimme ask am na abi he say he love you huh ![]() ![]() ![]()
| |||||
hehehhe..do i know..i no trust that guy oh...i think na fake love how u c am? Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 18-11-2010 12:48 AM hehehhe..do i know..i no trust that guy oh...i think na fake love how u c am? ask DK but if DK no dey around as usual cuz i no he dey aghanistan i'll love you for free ![]() ![]()
| |||||
lmao..ok na Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
muaaaahhhhhh Reply
| |||||
Seing mood activated Reply
| |||||
ur system go soon shut down e go over load with all this activation Reply![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Dat one not fit happen for where i dey Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: temi07 on 17-11-2010 04:45 AM I don't care if he proposes with an onion ring, if am happy and ready nothing else matters am saying yes. Wellsaid and supported.
| |||||
Na this one u wan take change the fomer? Reply
| |||||
Quote from: shaoyang on 18-11-2010 08:39 AM Na this one u wan take change the fomer? na d marriage dey important not the ring ok ?
| |||||
wat was that ur name "goldcircle" abi? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)