E FIT BE U OOO OYA OPEN MAKE UR LAUGH BETTER

Date: 21-11-2010 11:44 am (14 years ago) | Author: Femi
[1] 2 3 4
- at 21-11-2010 11:44 AM (14 years ago)
(m)
EPARI RI PA e fit be u ooo e fit be u oo see money as e dey go all u nid be say make u just grab am on this awuf wey dey go on in NP,500 million up to grab for 50 people 10 million each,estate in lekki face 1 4 200 people n lots of prize like moto,notebook,plenty lady 4 1 nite shot n lots more ..wetin u nid do nah just send sms free of charge to 419...n u get chance to win dis bre ke te awuf....sms cos 500per sms ...multiple text allowed.

Posted: at 21-11-2010 11:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac
- Riverniger1 at 21-11-2010 01:19 PM (14 years ago)
(m)
419?...hummmmm.... Huh? Huh?

Posted: at 21-11-2010 01:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 21-11-2010 01:21 PM (14 years ago)
(m)
nickyvil  ur babe leave u?..
Posted: at 21-11-2010 01:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 21-11-2010 01:45 PM (14 years ago)
(m)
i no no oo u c am???
Posted: at 21-11-2010 01:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 21-11-2010 02:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 21-11-2010 01:21 PM
nickyvil  ur babe leave u?..

ask am...nickyvil  need fast money Grin

Posted: at 21-11-2010 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 21-11-2010 02:14 PM (14 years ago)
(m)
river nah big awuf b this oooo
Posted: at 21-11-2010 02:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 21-11-2010 02:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 21-11-2010 02:14 PM
river nah big awuf b this oooo

not at home? ..try the next door Grin Grin Grin

Posted: at 21-11-2010 02:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 21-11-2010 02:22 PM (14 years ago)
(m)
u dey at home nah u dey laugh so ooo
Posted: at 21-11-2010 02:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 21-11-2010 02:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 21-11-2010 02:22 PM
u dey at home nah u dey laugh so ooo

i was home..not now.... Grin will be back next week Tongue

Posted: at 21-11-2010 02:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 21-11-2010 02:29 PM (14 years ago)
(m)
i dey where u dey so its gettin late oooo
Posted: at 21-11-2010 02:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 21-11-2010 02:33 PM (14 years ago)
(m)
demostration of craze..
Posted: at 21-11-2010 02:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 21-11-2010 02:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 21-11-2010 02:29 PM
i dey where u dey so its gettin late oooo

u no no where i dey...i moved longtime where no one can see me.. Grin

Posted: at 21-11-2010 02:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 21-11-2010 02:37 PM (14 years ago)
(m)
lol
Posted: at 21-11-2010 02:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 21-11-2010 02:37 PM (14 years ago)
(m)
oh i no dey grave with u [email protected] u mean nw
Posted: at 21-11-2010 02:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 21-11-2010 02:39 PM (14 years ago)
(m)
he dey domostrate..
Posted: at 21-11-2010 02:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 21-11-2010 02:42 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 21-11-2010 02:37 PM
oh i no dey grave with u [email protected] u mean nw

grave?Huh?? God forbid...i dey run for  919 like u...sorry 419 Grin

Posted: at 21-11-2010 02:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 21-11-2010 02:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 21-11-2010 02:37 PM
oh i no dey grave with u [email protected] u mean nw

Grave?Huh?Huh? God forbid.....i dey run for 919 like u...sorry 419 Grin

Posted: at 21-11-2010 02:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 21-11-2010 02:46 PM (14 years ago)
(m)
i no b 419 nah awuf bre ke te for dis december nw ur life is abt to change.....@federic wetin u dey demonstrate?
Posted: at 21-11-2010 02:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 21-11-2010 02:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 21-11-2010 02:46 PM
i no b 419 nah awuf bre ke te for dis december nw ur life is abt to change.....@federic wetin u dey demonstrate?

abeg try federi Grin Grin

Posted: at 21-11-2010 02:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 21-11-2010 02:52 PM (14 years ago)
(m)
lol..-.make he try next door..i nor dey house
Posted: at 21-11-2010 02:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions