heheheheheeeeeeeee !!
ok but make u u are prepared



the visit go sweet ooooo
can i come along?


We dont need a crowd




i no go come with anybody
:'( :'(
Posted: at | |
Quote from: onyiis on 14-12-2010 09:53 AM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 02:16 PM Quote from: terryworld on 8-12-2010 01:19 PM Quote from: onyiis on 8-12-2010 11:02 AM Quote from: terryworld on 8-12-2010 12:10 AM Quote from: onyiis on 7-12-2010 12:06 PM Quote from: terryworld on 7-12-2010 11:42 AM Quote from: onyiis on 6-12-2010 09:41 AM Na for ur house the cockroach dey now no worry,dem get sense.if i get visitors,dem go respect demselves leave room 4 me and my visitorsheheheheheeeeeeeee !! ok but make u u are prepared ![]() ![]() ![]() the visit go sweet ooooo can i come along? ![]() ![]() We dont need a crowd ![]() ![]() ![]() ![]() i no go come with anybody :'( :'( Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
u no know wetin be CD player again Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen. A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Am just passing Jorrr! Me imagine or abi i no get work. Reply
| |||||
oya waka dey go shor ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 15-12-2010 11:11 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 09:53 AM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 02:16 PM Quote from: terryworld on 8-12-2010 01:19 PM Quote from: onyiis on 8-12-2010 11:02 AM Quote from: terryworld on 8-12-2010 12:10 AM Quote from: onyiis on 7-12-2010 12:06 PM Quote from: terryworld on 7-12-2010 11:42 AM Quote from: onyiis on 6-12-2010 09:41 AM Na for ur house the cockroach dey now no worry,dem get sense.if i get visitors,dem go respect demselves leave room 4 me and my visitorsheheheheheeeeeeeee !! ok but make u u are prepared ![]() ![]() ![]() the visit go sweet ooooo can i come along? ![]() ![]() We dont need a crowd ![]() ![]() ![]() ![]() i no go come with anybody :'( :'( eeeiyaaa ! why u dey cry ? "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() huh ritual??? i go advise u not to go ooooo Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:43 PM Quote from: Skypon2002 on 15-12-2010 11:11 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 09:53 AM Quote from: Skypon2002 on 8-12-2010 02:16 PM Quote from: terryworld on 8-12-2010 01:19 PM Quote from: onyiis on 8-12-2010 11:02 AM Quote from: terryworld on 8-12-2010 12:10 AM Quote from: onyiis on 7-12-2010 12:06 PM Quote from: terryworld on 7-12-2010 11:42 AM Quote from: onyiis on 6-12-2010 09:41 AM Na for ur house the cockroach dey now no worry,dem get sense.if i get visitors,dem go respect demselves leave room 4 me and my visitorsheheheheheeeeeeeee !! ok but make u u are prepared ![]() ![]() ![]() the visit go sweet ooooo can i come along? ![]() ![]() We dont need a crowd ![]() ![]() ![]() ![]() i no go come with anybody :'( :'( eeeiyaaa ! why u dey cry ? una no wan let me follow una now :'( :'( :'( :'( :'( :'( Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Stop crying , next time u will come along u hear ? Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() Na skypon mess i go use do ritual no be u. Am still expecting u oo A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 17-12-2010 02:44 PM Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() Na skypon mess i go use do ritual no be u. Am still expecting u oo hahahaaaaa na him b say the ritual no go work cos my nyash dey for house, i no dey carry am walka ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: onyiis on 17-12-2010 02:27 PM Stop crying , next time u will come along u hear ? :'( :'( :'( :'( :'( ok, i will endure :'( :'( :'( Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 03:08 PM Quote from: terryworld on 17-12-2010 02:44 PM Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() Na skypon mess i go use do ritual no be u. Am still expecting u oo hahahaaaaa na him b say the ritual no go work cos my nyash dey for house, i no dey carry am walka ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 17-12-2010 02:44 PM Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() Na skypon mess i go use do ritual no be u. Am still expecting u oo heheheheheeeeeeeeeeeeee !!! be patient ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 03:08 PM Quote from: terryworld on 17-12-2010 02:44 PM Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() Na skypon mess i go use do ritual no be u. Am still expecting u oo hahahaaaaa na him b say the ritual no go work cos my nyash dey for house, i no dey carry am walka ![]() ![]() heheheheheheheeeeeeeee !! so na detachable nyash you get ? ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 17-12-2010 03:52 PM Quote from: terryworld on 17-12-2010 02:44 PM Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() Na skypon mess i go use do ritual no be u. Am still expecting u oo heheheheheeeeeeeeeeeeee !!! be patient ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
just a little more patience will do Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
oya bring that little patience wey dey live 4 my compound. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 17-12-2010 03:30 PM Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 03:08 PM Quote from: terryworld on 17-12-2010 02:44 PM Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() Na skypon mess i go use do ritual no be u. Am still expecting u oo hahahaaaaa na him b say the ritual no go work cos my nyash dey for house, i no dey carry am walka ![]() ![]() no na only nyash na him dey mess large intestine no dey mess ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: onyiis on 17-12-2010 03:52 PM Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 03:08 PM Quote from: terryworld on 17-12-2010 02:44 PM Quote from: onyiis on 17-12-2010 12:44 PM Quote from: terryworld on 15-12-2010 11:28 AM Quote from: onyiis on 14-12-2010 03:12 PM ok i dey come ok but make sure u ready come cos u no fit tell wetin fit happen.i hope u no go use me do ritual ? ![]() ![]() ![]() Na skypon mess i go use do ritual no be u. Am still expecting u oo hahahaaaaa na him b say the ritual no go work cos my nyash dey for house, i no dey carry am walka ![]() ![]() heheheheheheheeeeeeeee !! so na detachable nyash you get ? ![]() ![]() ![]() yes, i fit detatch my nyash, if i wan shit, my nyash go go toilet by him self if him finish him go come back what a wonderful nyash Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners