wow wonders shall never end Posted: at 2-12-2010 07:14 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Michro at 2-12-2010 07:25 PM (14 years ago) (m) y i go ask michro?
why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol Na so u dey play ur own love? Na insult u take dey start ur own love.
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 2-12-2010 07:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 6-12-2010 07:04 PM (14 years ago) (f) y i go ask michro?
why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol Na so u dey play ur own love? Na insult u take dey start ur own love. CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 6-12-2010 07:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Michro at 6-12-2010 07:12 PM (14 years ago) (m) y i go ask michro?
why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol Na so u dey play ur own love? Na insult u take dey start ur own love. CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ Hehehehe U don dey make shakara now abi? If u Eye me again, I go chuk finger 4 ur eye.
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 6-12-2010 07:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 6-12-2010 08:22 PM (14 years ago) (f) y i go ask michro?
why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol Na so u dey play ur own love? Na insult u take dey start ur own love. CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ Hehehehe U don dey make shakara now abi? If u Eye me again, I go chuk finger 4 ur eye. YOU FIT, CHECKOUT MY MAN 4 NP NAAA, HE HUGE NO BE SMALL
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 6-12-2010 08:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Michro at 6-12-2010 08:24 PM (14 years ago) (m) y i go ask michro?
why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol Na so u dey play ur own love? Na insult u take dey start ur own love. CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ Hehehehe U don dey make shakara now abi? If u Eye me again, I go chuk finger 4 ur eye. YOU FIT, CHECKOUT MY MAN 4 NP NAAA, HE HUGE NO BE SMALL  Who be ur man? Tell me na.
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 6-12-2010 08:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 12-12-2010 03:12 PM (14 years ago) (f) y i go ask michro?
why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol Na so u dey play ur own love? Na insult u take dey start ur own love. CARRY GO ABEG NO GO PUT SAND SAND FOR MY GARRI B4 @IGBO MY MAN BEAT YOU LIK D'BANJ Hehehehe U don dey make shakara now abi? If u Eye me again, I go chuk finger 4 ur eye. YOU FIT, CHECKOUT MY MAN 4 NP NAAA, HE HUGE NO BE SMALL  Who be ur man? Tell me na. YOU WAN B D 1ST TO NO ABI. AMEBO, WAIT TIL MY WEDDING INVITATION IS OUT, OK?   ??
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 12-12-2010 03:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lomo1st at 13-12-2010 12:47 PM (14 years ago) (m) serve her right. who know for how long she's been cheating on her husband. bless your soul
Pleased to hear a woman remark as such against fellow woman. If only all couples; men and women, could stop cheating.........what a beautiful world we could have! you are right about that.. Meanwhile, where is KW with her Leviticus 20:10? hmmmm! magun in reverse order Posted: at 13-12-2010 12:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
manu4real at 13-12-2010 05:58 PM (14 years ago) (m) na wah o. Posted: at 13-12-2010 05:58 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
wickedman at 2-02-2011 08:39 PM (14 years ago) (m) the wages of sin is death Posted: at 2-02-2011 08:39 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bhl72 at 4-02-2011 09:13 AM (14 years ago) (m) pity... a lesson for others Posted: at 4-02-2011 09:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 4-02-2011 09:15 AM (14 years ago) (f) HMMMMM Posted: at 4-02-2011 09:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Merlin at 24-05-2011 05:03 PM (13 years ago) (m) - Posted: at 24-05-2011 05:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MBLUE at 24-05-2011 09:01 PM (13 years ago) (f) reat in peace Posted: at 24-05-2011 09:01 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
no pity for the shameless 'n' cheats becos we should know that whatever coin one takes for shopping, same coin shall the person use in his/her purchases...the way things are going,I am beginning to suspect something being wrong somewhere...but for now I wont say a word, until I finsh my investigations. meanwhile my beer is getting hot..wanna go take a sip pals. Posted: at 23-06-2011 01:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dukkieson at 24-06-2011 12:37 AM (13 years ago) (m) Dis story makes me laff
U mean she really died?
She really lied. Posted: at 24-06-2011 12:37 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
collinsugo at 24-06-2011 02:44 AM (13 years ago) (m) REST IN PEACES ES WOMAN Posted: at 24-06-2011 02:44 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
oset801 at 24-06-2011 02:59 AM (13 years ago) (m) serve her right. who know for how long she's been cheating on her husband. bless your soul
HMMNNNNNN!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! U TOO NA THE WAY YOU ARE IN THIS YOUR PROFILE PICS I DON'T THINK ONLY ONE MAN CAN SATISFY YOU OOOOO, ABEG MAKE UNA HELP US . Posted: at 24-06-2011 02:59 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
frayobkk at 24-06-2011 05:42 AM (13 years ago) (m) that man most be kingkong
Jesus replied, "What is impossible with men is possible with God." Luke 18:27 Posted: at 24-06-2011 05:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rosejoyful at 24-06-2011 11:18 AM (13 years ago) (f) na wao may help us woman, pls listening to ur self for once Posted: at 24-06-2011 11:18 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |