Michro at 30-11-2010 11:01 PM (14 years ago) (m) dis na real yawa ..
Reall yawa @mic you sef no get stand, all rounder Kabella na wetin be ur problem now? abeg bro @michro i no mean any harm, just passin by. if the site tire you log off Una just dey make this site tire me. Where u from com self? Hogbeke!!! Wahala. Hmmmmm Wahala don dey com again o
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 30-11-2010 11:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who b dat? Posted: at 30-11-2010 11:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 30-11-2010 11:17 PM (14 years ago) (f) Reply |
kebella at 30-11-2010 11:19 PM (14 years ago) (f) who b dat?
you dey ask me? ask @michro me no do anything oooooooooooooooooooooo na travel i dey
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 30-11-2010 11:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 1-12-2010 08:01 AM (14 years ago) (m) travel go where? Posted: at 1-12-2010 08:01 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
y i go ask michro? Posted: at 1-12-2010 08:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nkdear at 1-12-2010 02:50 PM (14 years ago) (f) too bad Posted: at 1-12-2010 02:50 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 1-12-2010 02:56 PM (14 years ago) (m) 3 baaad too Posted: at 1-12-2010 02:56 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kebella at 1-12-2010 03:12 PM (14 years ago) (f) Reply |
kebella at 1-12-2010 03:15 PM (14 years ago) (f) y i go ask michro?
why you no go ask am, na he wey say wahala don come again. @michro no wan fall in love cos xmas don dey come lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-12-2010 03:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
imarose at 1-12-2010 03:16 PM (14 years ago) (f) d husby usd tunder bolt on her Posted: at 1-12-2010 03:16 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 1-12-2010 10:06 PM (14 years ago) (m) and who ever tell you so ? Amebo Posted: at 1-12-2010 10:06 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Michro at 1-12-2010 10:11 PM (14 years ago) (m) who b dat?
Na one small girl wey no get respect
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 1-12-2010 10:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 1-12-2010 10:13 PM (14 years ago) (m) and who ever tell you so ? Amebo Posted: at 1-12-2010 10:13 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Its quite a pity, but the Bible must take its course for it is written in the book of Leviticus chapter 20 verse 10, specially for couples that fornicate and cheat on each other. May her soul RIP. Posted: at 2-12-2010 02:51 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
tambeiort at 2-12-2010 03:19 PM (14 years ago) (m) 99 days for a thief but one day for the owner. Posted: at 2-12-2010 03:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pires07 at 2-12-2010 03:24 PM (14 years ago) (m) i've always told them phyukery outside marriage is NOT a good idea
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 2-12-2010 03:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enoeno at 2-12-2010 05:04 PM (14 years ago) (f) was she with her husband or with another man? Posted: at 2-12-2010 05:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 2-12-2010 05:12 PM (14 years ago) (f) who b dat?
Na one small girl wey no get respect :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-12-2010 05:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 2-12-2010 05:14 PM (14 years ago) (f) and who ever tell you so ? Amebo bro abeg help me ask@michro, ebi like say him bodi dey peper em well well
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-12-2010 05:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |