Skypon2002 at 31-01-2011 05:48 PM (14 years ago) (m) MAKE UNA TAKE TIME O
for wetin?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 05:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 1-02-2011 08:30 PM (14 years ago) (m) come ohooooo make una see kaycee oooooo, i don long him wan cut something oooooooooooo come kaycee cut am so we go if people without it dey still dey alive, uhmmmmmmmmm.  bros abeg try am...make u tell me later  Since kaycee don hold knife already make him go ahead if him cut am, u go eat am abi?  Make ona c me c trobulooooo.... nyanga dey sleep wahala go wake am... the thing wen i wan cut na una own?        na your own true,but you don show us too much, i think na nyanga you dey do. now be a real man and cut the thing. any way i one no if na true say man fet still be alive if they cut that thing.  i don cut since last yr... any time wen i wan cum Np i dey fix am back...... abi u wan try cut ur own too. Posted: at 1-02-2011 08:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 1-02-2011 08:32 PM (14 years ago) (m) i no wan 4low u n terry go hell faya... Posted: at 1-02-2011 08:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 1-02-2011 09:01 PM (14 years ago) (m) i don already dey for heaven nah but them don reserve seat for u, for hell faya
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-02-2011 09:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 5-02-2011 06:49 PM (14 years ago) (m) giva my seat to terry n emejuru. Posted: at 5-02-2011 06:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 03:51 PM (14 years ago) (m) u know say i don enter heaven so make u call devil phone make him give the seat to them
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 03:51 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 7-02-2011 07:02 PM (14 years ago) (m) go back now and complete ur job..... Posted: at 7-02-2011 07:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 8-02-2011 11:59 AM (14 years ago) (m)  u want make i do ur job 4 u?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 11:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 8-02-2011 12:05 PM (14 years ago) (m) una dey here and devil they look 4 una 4 hell fire abeg make una ansa him sharply
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 8-02-2011 12:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 9-02-2011 07:44 PM (14 years ago) (m) ahhhh terry u don come back from hell faya?  ??/// how d place be now?       ?? hope skypon oga no dey look for am?    ?/ Posted: at 9-02-2011 07:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 10-02-2011 12:39 AM (14 years ago) (m) skypon oga dey provoke say im no dey cum work regularly,as i reach there,na im ur oga check ma name 4 regista and cum find out say no dirty stain me na im he release me but the man say u dey sleep on duty 4 una workplace
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-02-2011 12:39 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
soki4real at 10-02-2011 01:20 AM (14 years ago) (m) Terry don drink cassava Posted: at 10-02-2011 01:20 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 12-02-2011 07:29 AM (14 years ago) (m) i don graduate from hell to heaven since
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-02-2011 07:29 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-02-2011 07:31 AM (14 years ago) (m) skypon oga dey provoke say im no dey cum work regularly,as i reach there,na im ur oga check ma name 4 regista and cum find out say no dirty stain me na im he release me but the man say u dey sleep on duty 4 una workplace
yep, kaycee too dey sleep for work me too i no get stain, so God come carry me to His Kingdom
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-02-2011 07:31 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 15-02-2011 08:25 PM (14 years ago) (m) skypon oga dey provoke say im no dey cum work regularly,as i reach there,na im ur oga check ma name 4 regista and cum find out say no dirty stain me na im he release me but the man say u dey sleep on duty 4 una workplace
yep, kaycee too dey sleep for work me too i no get stain, so God come carry me to His Kingdom  YES i know say na God carry u go kingdom of hell faya..... stay hot n enjoy ur sinful act on earth...... Posted: at 15-02-2011 08:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
catania at 15-02-2011 08:29 PM (14 years ago) (f) where are the pics Posted: at 15-02-2011 08:29 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 15-02-2011 09:50 PM (14 years ago) Na you nah!!!! Posted: at 15-02-2011 09:50 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 17-02-2011 05:52 PM (14 years ago) (m) skypon oga dey provoke say im no dey cum work regularly,as i reach there,na im ur oga check ma name 4 regista and cum find out say no dirty stain me na im he release me but the man say u dey sleep on duty 4 una workplace
yep, kaycee too dey sleep for work me too i no get stain, so God come carry me to His Kingdom  YES i know say na God carry u go kingdom of hell faya..... stay hot n enjoy ur sinful act on earth...... cattarah dey ur eyes? i say God don carry me go His kingdom (heaven)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-02-2011 05:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i go beat person for here Posted: at 17-02-2011 05:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Diadem at 18-02-2011 11:46 PM (14 years ago) (f)
You are whom you choose to be...xx Posted: at 18-02-2011 11:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |