it's bad-Luck (Page 9)

Date: 29-11-2010 10:39 am (13 years ago) | Author: yomi
1 ... 6 7 8 [9] 10
- 4kasibe247 at 1-12-2010 03:21 PM (13 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 1-12-2010 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yomightgold at 2-12-2010 07:04 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: 4kasibe247 on  1-12-2010 03:21 PM
Grin
Grin
Posted: at 2-12-2010 07:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheenor at 2-12-2010 09:41 AM (13 years ago)
(m)
do wetin ur mind say make u do!

Posted: at 2-12-2010 09:41 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- yomightgold at 2-12-2010 10:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheenor on  2-12-2010 09:41 AM
do wetin ur mind say make u do!

You sure say if i do wetin my mind say make i do you no go vex for me.?
Posted: at 2-12-2010 10:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yomightgold at 3-12-2010 06:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

she no sani wash close
her food no dey sweet sef
she no sabi do anything
Posted: at 3-12-2010 06:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princedafe at 3-12-2010 07:59 AM (13 years ago)
(m)
The girl dey play u
 mugu.
Posted: at 3-12-2010 07:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yomightgold at 3-12-2010 09:11 AM (13 years ago)
(m)
LOL.....
Posted: at 3-12-2010 09:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Priceless-jewel at 3-12-2010 09:25 AM (13 years ago)
(m)
.............:::::::::::::::
Posted: at 3-12-2010 09:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- laydeelaracraft at 3-12-2010 09:41 AM (13 years ago)
(f)
@ yomightgold- I bet u sabi chop her food wey no sweet and wear cloth wey she no sabi wash properly? Besides, ur gf siddon there dey allow anoda woman to cook 4 u?
Posted: at 3-12-2010 09:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yomightgold at 3-12-2010 10:13 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: laydeelaracraft on  3-12-2010 09:41 AM
@ yomightgold- I bet u sabi chop her food wey no sweet and wear cloth wey she no sabi wash properly? Besides, ur gf siddon there dey allow anoda woman to cook 4 u?

Remember I told u about what i told my gf about her..

She has nothing to worry about since i am been taken care by my cousin
Posted: at 3-12-2010 10:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- laydeelaracraft at 3-12-2010 12:10 PM (13 years ago)
(f)
She needs to wake up mehn! Too many people use the word "cousin" to disguise their true relationship! No b new thing, the gal needs to soji! Besides, it doesn't mean she can't come cook 4 u 4 ur end
Posted: at 3-12-2010 12:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 3-12-2010 07:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on  1-12-2010 12:23 PM
Quote from: FlyMamacita on  1-12-2010 11:51 AM
Quote from: brightossy on  1-12-2010 11:50 AM
Hahahaha! Mosquito kwa, no be fish again?
shut uuuuuuuuuuuuuup  Grin

if i catch u na to dash u belle.
as u see my sweet lips?? na wa o
Posted: at 3-12-2010 07:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 4-12-2010 02:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: yomightgold on  3-12-2010 06:54 AM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

she no sani wash close
her food no dey sweet sef
she no sabi do anything


heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ?  Grin Grin

Posted: at 4-12-2010 02:11 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- yomightgold at 4-12-2010 02:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  4-12-2010 02:11 PM
Quote from: yomightgold on  3-12-2010 06:54 AM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

she no sani wash close
her food no dey sweet sef
she no sabi do anything


heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ?  Grin Grin

let me give it a try first
Posted: at 4-12-2010 02:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 4-12-2010 05:48 PM (13 years ago)
(f)
d'accord !!!!

Posted: at 4-12-2010 05:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- PreetyInstinct at 5-12-2010 03:43 AM (13 years ago)
(f)
@Yomi u still no stop dis ur maga/mugun attitude! Undecided Lips Sealed

Posted: at 5-12-2010 03:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 6-12-2010 09:40 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: yomightgold on  4-12-2010 02:54 PM
Quote from: onyiis on  4-12-2010 02:11 PM
Quote from: yomightgold on  3-12-2010 06:54 AM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

she no sani wash close
her food no dey sweet sef
she no sabi do anything


heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ?  Grin Grin

let me give it a try first


heheheheheeeeeeeeeeee !!! giving the bad luck a try ?...............................u are on ur own

Posted: at 6-12-2010 09:40 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- yomightgold at 6-12-2010 10:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: PreetyInstinct on  5-12-2010 03:43 AM
@Yomi u still no stop dis ur maga/mugun attitude! Undecided Lips Sealed

I no be maga

I no Darosa
Posted: at 6-12-2010 10:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yomightgold at 6-12-2010 10:02 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  6-12-2010 09:40 AM
Quote from: yomightgold on  4-12-2010 02:54 PM
Quote from: onyiis on  4-12-2010 02:11 PM
Quote from: yomightgold on  3-12-2010 06:54 AM
Quote from: onyiis on  1-12-2010 12:48 PM
@ poster u dey talk of return for investment ........

What of those clothes wey she dey wash for u?
The food she dey prepare ?
The house she cleans  ?

TI think you are the one owing her in this situation

she no sani wash close
her food no dey sweet sef
she no sabi do anything


heheheheheeeeeeeeeeee !!! then how are u sure her yonder will be sweet ?  Grin Grin

let me give it a try first


heheheheheeeeeeeeeeee !!! giving the bad luck a try ?...............................u are on ur own

What if the luck is not bad but a trick?
Posted: at 6-12-2010 10:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- laydeelaracraft at 6-12-2010 10:10 AM (13 years ago)
(f)
I guess that's a gamble u r gonna have to take on ur own
Posted: at 6-12-2010 10:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10