yea

Date: 29-11-2010 2:32 pm (13 years ago) | Author: tashi zadok
- at 29-11-2010 02:32 PM (13 years ago)
(f)
na dis knd wowo joke go sweet una

Posted: at 29-11-2010 02:32 PM (13 years ago) | Newbie
- terryworld at 29-11-2010 02:34 PM (13 years ago)
(m)
omg!abeg ur mind,hand,keyboard gree u write dis?which u dey talk about?

Posted: at 29-11-2010 02:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- federico at 29-11-2010 02:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: loverrose on 29-11-2010 02:32 PM
na dis knd wowo joke go sweet una
the joke wor the way u wor wor.,no wonder u nor get boyfriend..
Posted: at 29-11-2010 02:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 29-11-2010 02:38 PM (13 years ago)
(f)
haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa  make i run
wetin i come do here sef
Posted: at 29-11-2010 02:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 02:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: federico on 29-11-2010 02:36 PM
Quote from: loverrose on 29-11-2010 02:32 PM
na dis knd wowo joke go sweet una
the joke wor the way u wor wor.,no wonder u nor get boyfriend..




hahaa Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-11-2010 02:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 02:40 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 02:38 PM
haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa  make i run
wetin i come do here sef


shebi na wetin u like b dat
Posted: at 29-11-2010 02:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 29-11-2010 02:54 PM (13 years ago)
(f)
ooops !!!

Posted: at 29-11-2010 02:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 29-11-2010 02:55 PM (13 years ago)
(f)
Toyosi take ya time ooooooooooooooo
Posted: at 29-11-2010 02:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 02:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 02:55 PM
Toyosi take ya time ooooooooooooooo


warn yaself toooooooooooooooooooo n carry ur time toooooooooooooooo Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 29-11-2010 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 29-11-2010 02:59 PM (13 years ago)
(f)
Wat??? Angry
Posted: at 29-11-2010 02:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 29-11-2010 03:02 PM (13 years ago)
(m)
@poster,ur brain wo wo
Posted: at 29-11-2010 03:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 03:15 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 29-11-2010 02:59 PM
Wat??? Angry




funmi, help me warn florish say make she leave kris for me ooooooooooooo
Posted: at 29-11-2010 03:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 29-11-2010 03:19 PM (13 years ago)
(f)
Ok
Posted: at 29-11-2010 03:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 29-11-2010 03:24 PM (13 years ago)
(m)
huh..
Posted: at 29-11-2010 03:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 29-11-2010 03:31 PM (13 years ago)
(f)
hehehe
Posted: at 29-11-2010 03:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-11-2010 03:36 PM (13 years ago)
(m)
wetin be dis abeg???
Posted: at 29-11-2010 03:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 30-11-2010 08:01 AM (13 years ago)
(m)
i dey cum make i tell u.wait oo

Posted: at 30-11-2010 08:01 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 30-11-2010 12:29 PM (13 years ago)
(f)
ok
Posted: at 30-11-2010 12:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply