Skypon2002 at 29-11-2010 04:43 PM (14 years ago) (m)
one novice dey find one secondary school as he was directed by one of his friend.
as him come reach the village where the school dey, him com see one man wey dey sharpen him cutlass. so him com ask the man ''abeg, i dey come from far place and i no know this area, i want make u direct me go idowu community secondary school''. the man wey dey sharpen cutlass com tell am say ''bros, if u go front, u go see two roads, follow anyone wey u like'' na him the novice com dey go now, him see the two roads, but him com confuse; so him come go back to the man, him com say ''bros abeg i no dey familiar with this village, i see the two roads but i no know which one to follow, kindly show me the road to the school'' the man com say ''ooooo, i no dey like make person dey disturb me, i don tell u say if u go front, u go see two roads, follow anyone u like o'' the novice still go, him see the two roads, but him no know the one wey him go follow. him still go meet the man say ''bros, abeg ..............................................'' na him the man come vex use him cutlass pursue the novice, the novice com pick race, him com follow one of the roads. na him the man come say ''huh, who come show u the road wey u go follow'' heheheheheheheheheheheheheheeeeee running 4 his dear life
Post Reply
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 04:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero
i tire oooo
running for dear laugh
Posted: at 29-11-2010 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
jogging for my dear laugh
Posted: at 29-11-2010 04:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
guy basket mouth don teach abi?
Posted: at 29-11-2010 05:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 05:07 PM (14 years ago) (m)
i tire oooo running for dear laugh
yeye
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 05:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 05:09 PM (14 years ago) (m)
guy basket mouth don teach abi?
no be basket mouth
hehehehheheheheheeeee
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 05:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
to post joke don dey shark you now...
Posted: at 29-11-2010 05:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 05:19 PM (14 years ago) (m)
to post joke don dey shark you now...
yesoooo
as people don dey complain too much say i no dey post joke
i com say make i post small, after i go relax again
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 05:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply terryworld at 29-11-2010 05:49 PM (14 years ago) (m)
@joke:hahahahahahaha.
@skypon,guy u don dey try abeg kip it up so dat dis forum go be d best 4 dis site.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 29-11-2010 05:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
hehehehehehehe .. passing
Posted: at 29-11-2010 05:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply 4kasibe247 at 29-11-2010 05:57 PM (14 years ago) (m)
ds joke dey too predictable like 9ja movies.... u try small but u look like d novice
Posted: at 29-11-2010 05:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 06:04 PM (14 years ago) (m)
@joke:hahahahahahaha. @skypon,guy u don dey try abeg kip it up so dat dis forum go be d best 4 dis site.
u can say that again
i will do my best
na this forum mottto be dat '' i will do my best''
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 06:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 06:05 PM (14 years ago) (m)
ds joke dey too predictable like 9ja movies.... u try small but u look like d novice
ok no wahala,
but u laff shaa
na him be the most important thing
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 06:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
What's this
?? ........................ TOTALLY RUBBISH
Posted: at 29-11-2010 06:19 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply 4kasibe247 at 29-11-2010 06:23 PM (14 years ago) (m)
ds joke dey too predictable like 9ja movies.... u try small but u look like d novice
ok no wahala,
but u laff shaa
na him be the most important thing
I still dey laugh
Posted: at 29-11-2010 06:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
hahahahahahahahahahahahahahhahahahahahah
skypon...pls tell me what to say or what to do
Should I stay or should I go?...should i laugh or should i cry?
:'( :'( :'( :'( :'(
Touch not my anointed and do my prophet no harm
Posted: at 29-11-2010 06:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
go jump for inside RIver or go kiss transformer
Posted: at 29-11-2010 06:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
go jump for inside RIver or go kiss transformer
LOL ................. HAHAHAHAHAHHA
Posted: at 29-11-2010 06:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
go jump for inside RIver or go kiss transformer
good advice......the get different type of witch....night witch or afternoon witch
which one u be?
Touch not my anointed and do my prophet no harm
Posted: at 29-11-2010 06:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
go jump for inside RIver or go kiss transformer
LOL ................. HAHAHAHAHAHHA
too much hahahah leads to (1) madness
(2) kolo .... etc
Touch not my anointed and do my prophet no harm
Posted: at 29-11-2010 07:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply