two roads (Page 8)

Date: 29-11-2010 4:43 pm (14 years ago) | Author: Digitalman
1 ... 5 6 7 [8]
- Skypon2002 at 30-01-2011 07:46 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 25-01-2011 02:35 PM
good two
thank u my dear Kiss

Posted: at 30-01-2011 07:46 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 07:48 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 25-01-2011 03:58 PM
Quote from: terryworld on 25-01-2011 06:06 AM
why people no like dis swt joke?
I dey read dis joke every mins,infact skypon dis na d best of u.
U be egbu na, hw u no go like d ekoj? Elema wey no sabi anytin*

i know say u tie blanket for eye na him make u no get the joke Angry

Posted: at 30-01-2011 07:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 07:50 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omoyemmmy on 25-01-2011 04:14 PM
intresting kip it up.........

thanks jare Kiss

Posted: at 30-01-2011 07:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-03-2011 01:57 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: silkyme on  6-12-2010 09:58 AM
9ja pals una 2 much

hheeheheheheee
u can always say that Grin Grin Grin

Posted: at 11-03-2011 01:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-03-2011 01:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  6-12-2010 11:16 AM
Quote from: silkyme on  6-12-2010 11:02 AM
Krist how xmas go b now?
Grin Grin Grin
i resemble father christmas abi my name na santa claus? Grin


 Grin Grin Grin
papa kris-mas Grin Grin

Posted: at 11-03-2011 01:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8]

Featured Discussions