Nigerians and Question answering

Date: 30-11-2010 2:33 am (14 years ago) | Author: Bode Moses
- at 30-11-2010 02:33 AM (14 years ago)
(m)
Nigerians and answering with questions... check this out

Sender: My guy, How far?
Receiver: wetin dey happen?
Sender: why didn't you call me?
...Receiver: you buy me credit?
Sender: Anyway where you dey?
Receiver: you wan show?
Sender: for where na?
Receiver: you sabi Tobi place?
Sender: Make we block there?
Receiver: b4 nko abi u sabi another place where we fit block?
Sender: you get pay?
Receiver: wetin you wan take money do?
Sender: we no suppose drink?
Receiver: I be your father?

Posted: at 30-11-2010 02:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
- terryworld at 30-11-2010 07:30 AM (14 years ago)
(m)
hehehehe.TERRY:dis ur joke sweet.how take compose am?

BODENIYI:u sure say it sweet?

Posted: at 30-11-2010 07:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- emmajenic1 at 30-11-2010 07:48 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 30-11-2010 07:30 AM
hehehehe.TERRY:dis ur joke sweet.how take compose am?

BODENIYI:u sure say it sweet?
TERRY:Shee u no want make ur joke sweet b4?

BODENIYI:Why i no go want make em sweet?

TERRY:I fit laugh small?

BODENIYI:Na u i compose d joke 4?

emmajenic1 :Why una dey answer question wit question?

TERRY & BODENIY: U no be Nigerian?

I tire...
Posted: at 30-11-2010 07:48 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 30-11-2010 07:58 AM (14 years ago)
(m)
hehehe TERRY:emmajenic u don come?

EMMAJENIC:u want make i no come?

TERRY:as u come so u go comment?

EMMAJENIC:wetin u dey b4?no be to comment.

I over tire 4 nigerians...

Posted: at 30-11-2010 07:58 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- felixomosexy at 30-11-2010 09:24 AM (14 years ago)
(f)
mk we block dare nwooooooooooooo
Posted: at 30-11-2010 09:24 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- omotoyosolabisi at 30-11-2010 09:33 AM (14 years ago)
(f)
toyosi: bodeniyi, where u dey since

bodeniyi: haha, for kirikiri now

toyosi: ok, i remeber say florish con vote for you as president

bodeniyi: yez now, she don become the first lady for kirikiri now

toyosi: congatulate her for me oooooooo

bodeniyi: she go hear.
Posted: at 30-11-2010 09:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 30-11-2010 09:35 AM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin

Posted: at 30-11-2010 09:35 AM (14 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions