Type of Mess (Page 2)

Date: 01-12-2010 12:59 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 [2] 3 4 5 6
- Skypon2002 at 2-12-2010 11:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  1-12-2010 05:03 PM
kpra dududududu
you see eh!
this type of mess dey pursue winch.

you know say i study mess for school
so i know wetin all the mess dey do
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-12-2010 11:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-12-2010 11:21 PM (13 years ago)
(m)
i study mess for school
so make una dey mess make i dey tell una wetin the mess dey do
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-12-2010 11:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Freesmile at 2-12-2010 11:37 PM (13 years ago)
(m)
God how can you destroy the entire site with messes. even google no dey show well again stop sophie plzzzzzzzzzzzzz!
Posted: at 2-12-2010 11:37 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-12-2010 11:36 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Freesmile on  2-12-2010 11:37 PM
God how can you destroy the entire site with messes. even google no dey show well again stop sophie plzzzzzzzzzzzzz!
  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 3-12-2010 11:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 4-12-2010 02:03 PM (13 years ago)
(m)
messing competition..... my system is shut down
Posted: at 4-12-2010 02:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Selu at 4-12-2010 02:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  1-12-2010 05:03 PM
kpra dududududu

Sophie, abeg i the chop and no make me crack my ribs.
Posted: at 4-12-2010 02:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 4-12-2010 02:42 PM (13 years ago)
(f)
na wa oooooooooooooooooo
Posted: at 4-12-2010 02:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- flouxi at 4-12-2010 03:05 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin ;Dlol very funny
Posted: at 4-12-2010 03:05 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Renewed at 4-12-2010 10:15 PM (13 years ago)
(m)
Chai, see all the mosquitoes for NP don die finish o... Grin

Posted: at 4-12-2010 10:15 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 4-12-2010 10:19 PM (13 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 4-12-2010 10:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 09:43 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Freesmile on  2-12-2010 11:37 PM
God how can you destroy the entire site with messes. even google no dey show well again stop sophie plzzzzzzzzzzzzz!
oh boy! mess affect ur system?

huh! na to format am be dat ooo
the mess na virus

@ sophie, abeg stop the messing competition.  u don win us?

na so so mess na him full ur belle
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 09:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Renewed at 6-12-2010 02:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  6-12-2010 09:43 AM
Quote from: Freesmile on  2-12-2010 11:37 PM
God how can you destroy the entire site with messes. even google no dey show well again stop sophie plzzzzzzzzzzzzz!
oh boy! mess affect ur system?

huh! na to format am be dat ooo
the mess na virus

@ sophie, abeg stop the messing competition.  u don win us?

na so so mess na him full ur belle
 Grin Grin Grin Grin Grin
Grin Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 02:26 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 6-12-2010 05:36 PM (13 years ago)
(f)
la lolo

Posted: at 6-12-2010 05:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 6-12-2010 10:37 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-12-2010 05:36 PM
la lolo

la lolo leeee Grin

Posted: at 6-12-2010 10:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 7-12-2010 09:38 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on  6-12-2010 10:37 PM
Quote from: sophiebaby on  6-12-2010 05:36 PM
la lolo

la lolo leeee Grin

nne gbeehhhhhhhh!

Posted: at 7-12-2010 09:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-12-2010 11:46 AM (13 years ago)
(m)
huh!    wait ooo
that one na another mess?

i talk am say na mess full this babe belle
u better stop to dey chop sawa beans and egg
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-12-2010 11:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-12-2010 07:20 PM (13 years ago)
(m)
ur mess dey vibrate this forum
abeg no mess again

i beg u
 Grin Grin

Posted: at 11-12-2010 07:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Freesmile at 11-12-2010 07:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 11-12-2010 07:20 PM
ur mess dey vibrate this forum
abeg no mess again

i beg u
 Grin Grin

 Grin Grin Grin gbam!!!
Posted: at 11-12-2010 07:27 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 11-12-2010 10:13 PM (13 years ago)
(m)
prakataprakata.......chei dat one na porg messooooo
Posted: at 11-12-2010 10:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 11-12-2010 10:59 PM (13 years ago)
(m)
i dont mess

Posted: at 11-12-2010 10:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6