Treasure2 where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh.
Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls
Posted: at | |
Quote from: Treasure2 on 2-12-2010 11:38 AM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 10:59 AM Quote from: Treasure2 on 1-12-2010 03:30 PM ok, u sef no ready. Treasure2 where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh. Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 11:42 AM Quote from: sixtyhoneyy on 2-12-2010 11:24 AM @finlandguy pls my friend come and tell me more about you, you don date ghana girl befor? Sixtyhoneyy Yes naaaaaa.I don date one before for Italy.If Ghana like a guy,she approach the guy,if she want die for the guy,she will tell the guy she want die ohhh. Use Gyan own as example.
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 2-12-2010 11:26 AM sixty don dey colo sha watin i do again na? ![]()
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 2-12-2010 11:50 AM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 11:42 AM Quote from: sixtyhoneyy on 2-12-2010 11:24 AM @finlandguy pls my friend come and tell me more about you, you don date ghana girl befor? Sixtyhoneyy Yes naaaaaa.I don date one before for Italy.If Ghana like a guy,she approach the guy,if she want die for the guy,she will tell the guy she want die ohhh. Use Gyan own as example. yes baby no so dem bi.But you no bad at all.I like your look.
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 11:54 AM Quote from: sixtyhoneyy on 2-12-2010 11:50 AM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 11:42 AM Quote from: sixtyhoneyy on 2-12-2010 11:24 AM @finlandguy pls my friend come and tell me more about you, you don date ghana girl befor? Sixtyhoneyy Yes naaaaaa.I don date one before for Italy.If Ghana like a guy,she approach the guy,if she want die for the guy,she will tell the guy she want die ohhh. Use Gyan own as example. yes baby no so dem bi.But you no bad at all.I like your look.
| |||||
Make i confess i de gbadu your way shaa.Your low cut photo is nice,anyway my name is Urchman Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 11:44 AM Quote from: Treasure2 on 2-12-2010 11:38 AM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 10:59 AM Quote from: Treasure2 on 1-12-2010 03:30 PM ok, u sef no ready. Treasure2 where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh. Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls
| |||||
Quote from: Treasure2 on 2-12-2010 12:02 PM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 11:44 AM Quote from: Treasure2 on 2-12-2010 11:38 AM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 10:59 AM Quote from: Treasure2 on 1-12-2010 03:30 PM ok, u sef no ready. Treasure2 where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh. ok i dey road Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 12:04 PM Quote from: Treasure2 on 2-12-2010 12:02 PM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 11:44 AM Quote from: Treasure2 on 2-12-2010 11:38 AM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 10:59 AM Quote from: Treasure2 on 1-12-2010 03:30 PM ok, u sef no ready. Treasure2 where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh. ok i dey road Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls i dey road dey come
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 12:01 PM Make i confess i de gbadu your way shaa.Your low cut photo is nice,anyway my name is Urchman thx alot for the compliment i really appreciate it,thank you once again,
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 2-12-2010 12:13 PM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 12:01 PM Make i confess i de gbadu your way shaa.Your low cut photo is nice,anyway my name is Urchman thx alot for the compliment i really appreciate it,thank you once again,i send you a massage did you get it?
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 2-12-2010 12:13 PM Quote from: FinlandGuy on 2-12-2010 12:01 PM Make i confess i de gbadu your way shaa.Your low cut photo is nice,anyway my name is Urchman thx alot for the compliment i really appreciate it,thank you once again,Sixtyhoneyy baby,you look good,i like you. my e mail is [email protected] or [email protected]. send me a mail
| |||||
this one na complete format way this girl dey throw so oooh! GYAN fit fall for this format now! and she go hammer oooh. no wahala , well, since ladies don carry another format come for way marriage dey, I go soon turn to woman too, and I go throw my own format direct to Osaze Odewienge. since anything can heppen this day... no wahala. hahahahahahah Reply
| |||||
pls,rescue her from the pit of poverty Reply![]()
| |||||
22 Days left for Gyan to marry this girl or she Kill her self. Reply
| |||||
WHEN SHE SEE DIE SHE WILL RUN, DO NOT MIND HER Reply
| |||||
hmmmm, i dey wait. Reply
| |||||
die.lol!!! but really, wu wudnt want such a woman... Reply
| |||||
brb Reply
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 2-12-2010 09:44 AM Quote from: Makasine on 1-12-2010 11:25 PM http://www.youtube.com/watch?v=zAHCnCmWpz0&feature=player_embedded#! Is it traditional wedding or white wedding or court wedding,let her be specific so that we know how to prepare for the wedding.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest