Marry Me Now, Or I’ll Kill Myself, Lady Lover Threatens Gyan (Page 8)

Date: 01-12-2010 2:09 pm (14 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 12
- FinlandGuy at 2-12-2010 11:44 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  2-12-2010 11:38 AM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 10:59 AM
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 03:30 PM
ok, u sef no ready.

Treasure2  where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh.


I SAY I DEY MY PAPA HOUSE DEY WAIT. COME SHARP SHARP OOO. ME AND MY ASEOKE PPLE DON LINE-UP. lollll

Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls
Posted: at 2-12-2010 11:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 2-12-2010 11:50 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 11:42 AM
Quote from: sixtyhoneyy on  2-12-2010 11:24 AM
@finlandguy pls my friend come and tell me more about you,
you don date ghana girl befor?

Sixtyhoneyy Yes naaaaaa.I don date one before for Italy.If Ghana like a guy,she approach the guy,if she want die for the guy,she will tell the guy she want die ohhh. Use Gyan own as example.
hmmm that nice,i notice it too cos i get ghana friends befor way we school together, they are so crazy in love
Posted: at 2-12-2010 11:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 2-12-2010 11:51 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Priceless-jewel on  2-12-2010 11:26 AM
sixty don dey colo  sha
watin i do again na? Huh?
Posted: at 2-12-2010 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 2-12-2010 11:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  2-12-2010 11:50 AM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 11:42 AM
Quote from: sixtyhoneyy on  2-12-2010 11:24 AM
@finlandguy pls my friend come and tell me more about you,
you don date ghana girl befor?

Sixtyhoneyy Yes naaaaaa.I don date one before for Italy.If Ghana like a guy,she approach the guy,if she want die for the guy,she will tell the guy she want die ohhh. Use Gyan own as example.
hmmm that nice,i notice it too cos i get ghana friends befor way we school together, they are so crazy in love

yes baby no so dem bi.But you no bad at all.I like your look.
Posted: at 2-12-2010 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 2-12-2010 11:57 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 11:54 AM
Quote from: sixtyhoneyy on  2-12-2010 11:50 AM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 11:42 AM
Quote from: sixtyhoneyy on  2-12-2010 11:24 AM
@finlandguy pls my friend come and tell me more about you,
you don date ghana girl befor?

Sixtyhoneyy Yes naaaaaa.I don date one before for Italy.If Ghana like a guy,she approach the guy,if she want die for the guy,she will tell the guy she want die ohhh. Use Gyan own as example.
hmmm that nice,i notice it too cos i get ghana friends befor way we school together, they are so crazy in love

yes baby no so dem bi.But you no bad at all.I like your look.
thank you my brother,and too u look good
Posted: at 2-12-2010 11:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 2-12-2010 12:01 PM (14 years ago)
(m)
Make  i confess i de gbadu your way shaa.Your low cut photo is nice,anyway my name is Urchman
Posted: at 2-12-2010 12:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 2-12-2010 12:02 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 11:44 AM
Quote from: Treasure2 on  2-12-2010 11:38 AM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 10:59 AM
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 03:30 PM
ok, u sef no ready.

Treasure2  where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh.


I SAY I DEY MY PAPA HOUSE DEY WAIT. COME SHARP SHARP OOO. ME AND MY ASEOKE PPLE DON LINE-UP. lollll

Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls


MY PAPA HOUSE DEY FOR NAIJAPAL.  ASHEBI NA TWO DOZENS DEY.
Posted: at 2-12-2010 12:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- FinlandGuy at 2-12-2010 12:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  2-12-2010 12:02 PM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 11:44 AM
Quote from: Treasure2 on  2-12-2010 11:38 AM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 10:59 AM
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 03:30 PM
ok, u sef no ready.

Treasure2  where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh.


I SAY I DEY MY PAPA HOUSE DEY WAIT. COME SHARP SHARP OOO. ME AND MY ASEOKE PPLE DON LINE-UP. lollll

ok i dey road

Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls


MY PAPA HOUSE DEY FOR NAIJAPAL.  ASHEBI NA TWO DOZENS DEY.
Posted: at 2-12-2010 12:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 2-12-2010 12:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 12:04 PM
Quote from: Treasure2 on  2-12-2010 12:02 PM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 11:44 AM
Quote from: Treasure2 on  2-12-2010 11:38 AM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 10:59 AM
Quote from: Treasure2 on  1-12-2010 03:30 PM
ok, u sef no ready.

Treasure2  where you dey now,tell me where i go see you,i don ready ohhh.


I SAY I DEY MY PAPA HOUSE DEY WAIT. COME SHARP SHARP OOO. ME AND MY ASEOKE PPLE DON LINE-UP. lollll

ok i dey road

Wey your papa house dey,how many ashebi dey there,i hope that they are sharp girls


MY PAPA HOUSE DEY FOR NAIJAPAL.  ASHEBI NA TWO DOZENS DEY.

i dey road dey come
Posted: at 2-12-2010 12:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 2-12-2010 12:13 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 12:01 PM
Make  i confess i de gbadu your way shaa.Your low cut photo is nice,anyway my name is Urchman
thx alot for the compliment i really appreciate it,thank you once again,
Posted: at 2-12-2010 12:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 2-12-2010 12:16 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  2-12-2010 12:13 PM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 12:01 PM
Make  i confess i de gbadu your way shaa.Your low cut photo is nice,anyway my name is Urchman
thx alot for the compliment i really appreciate it,thank you once again,

i send you a massage did you get it?
Posted: at 2-12-2010 12:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 2-12-2010 12:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  2-12-2010 12:13 PM
Quote from: FinlandGuy on  2-12-2010 12:01 PM
Make  i confess i de gbadu your way shaa.Your low cut photo is nice,anyway my name is Urchman
thx alot for the compliment i really appreciate it,thank you once again,

Sixtyhoneyy baby,you look good,i like you.

my e mail is  [email protected] or [email protected]. send me a mail
Posted: at 2-12-2010 12:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- owenosky at 2-12-2010 12:41 PM (14 years ago)
(m)
this one na complete format way this girl dey  throw so oooh! GYAN  fit fall for this format now! and she go hammer oooh.    no wahala , well, since ladies don carry another format come for way marriage dey,  I go soon  turn to woman too,  and I go throw my own format direct to Osaze Odewienge. since anything can heppen this day... no wahala.  hahahahahahah
Posted: at 2-12-2010 12:41 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- shinapeters at 2-12-2010 12:55 PM (14 years ago)
(f)
 pls,rescue her from the pit of poverty Grin
Posted: at 2-12-2010 12:55 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- FinlandGuy at 2-12-2010 01:13 PM (14 years ago)
(m)
22 Days left for Gyan to marry this girl or she Kill her self.
Posted: at 2-12-2010 01:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeankosi at 2-12-2010 01:26 PM (14 years ago)
(m)
WHEN SHE SEE DIE SHE WILL RUN, DO NOT MIND HER
Posted: at 2-12-2010 01:26 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Treasure2 at 2-12-2010 01:29 PM (14 years ago)
(f)
hmmmm, i dey wait.
Posted: at 2-12-2010 01:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- justintega at 2-12-2010 01:35 PM (14 years ago)
(m)
die.lol!!! but really, wu wudnt want such a woman...
Posted: at 2-12-2010 01:35 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- goingwithyou at 2-12-2010 01:36 PM (14 years ago)
(m)
brb
Posted: at 2-12-2010 01:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 2-12-2010 01:53 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  2-12-2010 09:44 AM
Quote from: Makasine on  1-12-2010 11:25 PM
http://www.youtube.com/watch?v=zAHCnCmWpz0&feature=player_embedded#!

Is it traditional wedding or white wedding or court wedding,let her be specific so that we know how to prepare for the wedding.
Posted: at 2-12-2010 01:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 12

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions