OBJ's Lie Clock (Page 2)

Date: 01-11-2008 5:08 pm (15 years ago) | Author: Emeka Anyanwu
1 [2] 3
- rezimero at 8-11-2008 06:41 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: luvlykristie on  8-11-2008 05:00 PM
na wa ooooooooooooooooooooh. d guy dey lie for federal shuo. Grin Cheesy Grin Grin Grin Grin Smiley
na the guy talent be that
Posted: at 8-11-2008 06:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 8-11-2008 06:44 PM (15 years ago)
(m)
why u got no resket for OBJ... your formal residence...lol
Posted: at 8-11-2008 06:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-11-2008 07:14 PM (15 years ago)
(m)
thank God you say former
Posted: at 8-11-2008 07:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 8-11-2008 07:15 PM (15 years ago)
(m)
but he got to be resketed ... or what u fink?
Posted: at 8-11-2008 07:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-11-2008 05:11 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 07:15 PM
but he got to be resketed ... or what u fink?

grin na ya twin brother be dat wey una snap pix together?
Posted: at 10-11-2008 05:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queeniegreen at 10-11-2008 05:52 AM (15 years ago)
(f)
haha.
Posted: at 10-11-2008 05:52 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 10-11-2008 11:13 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 05:11 AM
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 07:15 PM
but he got to be resketed ... or what u fink?

grin na ya twin brother be dat wey una snap pix together?

Hehehe Grin Grin Grin
Posted: at 10-11-2008 11:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 10-11-2008 05:56 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 05:11 AM
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 07:15 PM
but he got to be resketed ... or what u fink?

grin na ya twin brother be dat wey una snap pix together?
na one person with two heads Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-11-2008 05:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alkas at 11-11-2008 11:06 AM (15 years ago)
(f)
the guy give una recepie, make una tink where una own fan go dey.
Posted: at 11-11-2008 11:06 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- grin_genius4lif at 11-11-2008 12:52 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 10-11-2008 05:56 PM
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 05:11 AM
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 07:15 PM
but he got to be resketed ... or what u fink?

grin na ya twin brother be dat wey una snap pix together?
na one person with two heads Grin Grin Grin Grin Grin

@ Oniye...My friend

Rezimero sho ara eh...Take ya time ehn en..if i get two headi nko..u wan fly?  Grin
Posted: at 11-11-2008 12:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 05:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 12:52 PM
Quote from: rezimero on 10-11-2008 05:56 PM
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 05:11 AM
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 07:15 PM
but he got to be resketed ... or what u fink?

grin na ya twin brother be dat wey una snap pix together?
na one person with two heads Grin Grin Grin Grin Grin

@ Oniye...My friend

Rezimero sho ara eh...Take ya time ehn en..if i get two headi nko..u wan fly?  Grin
dat means you be monster na
Posted: at 11-11-2008 05:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emzycas at 20-12-2008 04:00 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 11-11-2008 05:30 PM
Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 12:52 PM
Quote from: rezimero on 10-11-2008 05:56 PM
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 05:11 AM
Quote from: grin_genius4lif on  8-11-2008 07:15 PM
but he got to be resketed ... or what u fink?

grin na ya twin brother be dat wey una snap pix together?
na one person with two heads Grin Grin Grin Grin Grin

@ Oniye...My friend

Rezimero sho ara eh...Take ya time ehn en..if i get two headi nko..u wan fly?  Grin
dat means you be monster na

na monster true true
Posted: at 20-12-2008 04:00 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- herdeysohjy at 20-12-2008 08:51 PM (15 years ago)
(m)
funny indeed, if baba Iyabo catch you ehn
Posted: at 20-12-2008 08:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emzycas at 22-12-2008 01:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: herdeysohjy on 20-12-2008 08:51 PM
funny indeed, if baba Iyabo catch you ehn
Nna nothing go happen jooooooooo.
Posted: at 22-12-2008 01:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- segxi at 22-12-2008 01:25 PM (15 years ago)
(m)
make e no be like say they know wan u
Posted: at 22-12-2008 01:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- horace at 22-12-2008 03:21 PM (15 years ago)
(m)
om o man u are funny
Posted: at 22-12-2008 03:21 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- segxi at 22-12-2008 04:35 PM (15 years ago)
(m)
up barca
Posted: at 22-12-2008 04:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 23-12-2008 02:27 PM (15 years ago)
(m)
wetin concern Barca for OBJ lie lie clock?
Posted: at 23-12-2008 02:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emzycas at 24-12-2008 04:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 22-12-2008 04:35 PM
up barca

Bros wetin conncern barca here now, abeg carry barca commot jare.
Posted: at 24-12-2008 04:09 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- segxi at 24-12-2008 05:44 PM (15 years ago)
(m)
Ol boy no be me post that thing o, e be like say person dey use my name post rubbish.
Efcc where una dey,
Anyway that one no me say I no support barca o
Posted: at 24-12-2008 05:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3