ABEG WHO GET ERASER (Page 2)

Date: 01-11-2008 5:49 pm (15 years ago) | Author: Kelvin Junior
1 [2] 3 4
- Jboy4shezo at 4-11-2008 10:16 PM (15 years ago)
(m)
E don tey wey we hear from REZI last o, abi e don go Akara-school to learn d simple pidgin english? Grin i know say u be im papa make u help answer the question
Posted: at 4-11-2008 10:16 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 5-11-2008 03:06 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  4-11-2008 10:16 PM
E don tey wey we hear from REZI last o, abi e don go Akara-school to learn d simple pidgin english? Grin i know say u be im papa make u help answer the question
e be like say na the small opportunity dem give take talk na im dey shack u abi. u sure this comment wey you post no be spy you spy am? cos na u be the baba of spying o. i sure say u go even spy the girl name join. but come oh, why e be say na only girl u see spy from? guys no dey the hall?
Posted: at 5-11-2008 03:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 5-11-2008 09:39 AM (15 years ago)
(m)
Bros na d sit wey i find myself o na im make me spy the nearest person. But come o spying no b offence o becos na who read serious but who pass na im know book.
Posted: at 5-11-2008 09:39 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Elaagene at 5-11-2008 10:04 AM (15 years ago)
(f)
dat is why is not good to cheat, read and write de little you know
Posted: at 5-11-2008 10:04 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- larakruft at 5-11-2008 10:12 AM (15 years ago)
(f)
thank God say u ask for eraser
Posted: at 5-11-2008 10:12 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 5-11-2008 10:21 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Elaagene on  5-11-2008 10:04 AM
dat is why is not good to cheat, read and write de little you know
shuo make una see this babe oh. if the little u know no make you pass u go form don for hall dey dull yourself? abeg wiseup naija no be so oh. na the kpali (certificate) we know how u get am na your own wahala be dat
Posted: at 5-11-2008 10:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 10:23 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  5-11-2008 09:39 AM
Bros na d sit wey i find myself o na im make me spy the nearest person. But come o spying no b offence o becos na who read serious but who pass na im know book.
spying na your talent b4 na, why e go be crime. I sorry for who send u go school Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-11-2008 10:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 5-11-2008 11:18 AM (15 years ago)
(m)
na which person side u dey sef? me and elaagene
Posted: at 5-11-2008 11:18 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 5-11-2008 11:26 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  5-11-2008 11:18 AM
na which person side u dey sef? me and elaagene
na my own side i dey Grin Grin Grin
Posted: at 5-11-2008 11:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-11-2008 04:47 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Elaagene on  5-11-2008 10:04 AM
dat is why is not good to cheat, read and write de little you know

If na so u do am, u think sey u for pass common entrance not to talk of JAMB??? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 5-11-2008 04:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 05:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  5-11-2008 04:47 PM
Quote from: Elaagene on  5-11-2008 10:04 AM
dat is why is not good to cheat, read and write de little you know

If na so u do am, u think sey u for pass common entrance not to talk of JAMB??? Huh? Huh? Huh?


she tell you say she pass. 'the little you know' dey make person pass?
Posted: at 5-11-2008 05:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-11-2008 05:39 PM (15 years ago)
(m)
No b lie sha! bcus heaven help those nigerians dat help themselves and hell accept those who kill themselves...LOL
Posted: at 5-11-2008 05:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 05:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  5-11-2008 05:39 PM
No b lie sha! bcus heaven help those nigerians dat help themselves and hell accept those who kill themselves...LOL
SIMPLE!!!
Posted: at 5-11-2008 05:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-11-2008 06:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  5-11-2008 05:58 PM
Quote from: orezo on  5-11-2008 05:39 PM
No b lie sha! bcus heaven help those nigerians dat help themselves and hell accept those who kill themselves...LOL
SIMPLE!!!

SIMPLE!!! as ABC...
Posted: at 5-11-2008 06:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 06:22 PM (15 years ago)
(m)
or 123
Posted: at 5-11-2008 06:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 5-11-2008 06:30 PM (15 years ago)
(m)
una dey form click abi,
Posted: at 5-11-2008 06:30 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 5-11-2008 06:40 PM (15 years ago)
(m)
u wan join?
Posted: at 5-11-2008 06:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 06:44 PM (15 years ago)
(m)
na we dey dominate comedy segment for naijapals
Posted: at 5-11-2008 06:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 7-11-2008 09:44 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on  5-11-2008 06:30 PM
una dey form click abi,

U dey ask abi u just dey know??? Which one??? U wan kon dey wahn pesin???
Posted: at 7-11-2008 09:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dianne at 8-11-2008 02:12 AM (15 years ago)
(f)
haha..hilarous, its not good to copy
Posted: at 8-11-2008 02:12 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3 4