CHOOSING A BRIDE (Page 8)

Date: 06-12-2010 2:22 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 5 6 7 [8] 9
- onyiis at 8-12-2010 01:02 PM (14 years ago)
(f)
this ur shouting don dey go out of hand ooo

Posted: at 8-12-2010 01:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 01:05 PM (14 years ago)
(f)
la lolo

Posted: at 8-12-2010 01:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 8-12-2010 01:09 PM (14 years ago)
(f)
hmmmmmmmmmmmmmmmmmm ?

Posted: at 8-12-2010 01:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 01:12 PM (14 years ago)
(f)
la lolo leeehhhh

Posted: at 8-12-2010 01:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 8-12-2010 01:17 PM (14 years ago)
(f)
somebody should help oooo

Posted: at 8-12-2010 01:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 8-12-2010 01:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  8-12-2010 11:24 AM
Quote from: mallorca on  8-12-2010 12:57 AM
i pass my neighbour na sometin name for naija...but i don 4get wetin e be


u sure say u dont forget or u no wan say ?
i no wan say wetin?

Posted: at 8-12-2010 01:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 8-12-2010 01:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  8-12-2010 11:31 AM
Quote from: onyiis on  8-12-2010 11:24 AM
Quote from: mallorca on  8-12-2010 12:57 AM
i pass my neighbour na sometin name for naija...but i don 4get wetin e be


u sure say u dont forget or u no wan say ?

no mind am

en dey form europe  europe
madam,shebi i neva oneday tell u say i dey europe? u wey dey form Port harcourt  Port harcourt

Posted: at 8-12-2010 01:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 01:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on  8-12-2010 01:24 PM
Quote from: sophiebaby on  8-12-2010 11:31 AM
Quote from: onyiis on  8-12-2010 11:24 AM
Quote from: mallorca on  8-12-2010 12:57 AM
i pass my neighbour na sometin name for naija...but i don 4get wetin e be


u sure say u dont forget or u no wan say ?

no mind am

en dey form europe  europe
madam,shebi i neva oneday tell u say i dey europe? u wey dey form Port harcourt  Port harcourt

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i be portharcourt girl ooooooooooooooooo eeeee

Posted: at 8-12-2010 01:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sixtyhoneyy at 8-12-2010 01:28 PM (14 years ago)
(f)
oops it's for the guy's
Posted: at 8-12-2010 01:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 01:31 PM (14 years ago)
(f)
la lolo

Posted: at 8-12-2010 01:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 8-12-2010 01:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  8-12-2010 01:27 PM
Quote from: mallorca on  8-12-2010 01:24 PM
Quote from: sophiebaby on  8-12-2010 11:31 AM
Quote from: onyiis on  8-12-2010 11:24 AM
Quote from: mallorca on  8-12-2010 12:57 AM
i pass my neighbour na sometin name for naija...but i don 4get wetin e be


u sure say u dont forget or u no wan say ?

no mind am

en dey form europe  europe
madam,shebi i neva oneday tell u say i dey europe? u wey dey form Port harcourt  Port harcourt

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i be portharcourt girl ooooooooooooooooo eeeee
Gud for you....abeg i no wan talk dis morning

Posted: at 8-12-2010 01:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 01:33 PM (14 years ago)
(f)
la lolo

Posted: at 8-12-2010 01:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- daddybrad2 at 8-12-2010 01:35 PM (14 years ago)
(m)
la la la
Posted: at 8-12-2010 01:35 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 01:37 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: daddybrad2 on  8-12-2010 01:35 PM
la la la

for ur first post?
i pity u

Posted: at 8-12-2010 01:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 8-12-2010 01:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: daddybrad2 on  8-12-2010 01:35 PM
la la la
that is my guy....abeg more

Posted: at 8-12-2010 01:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 8-12-2010 01:51 PM (14 years ago)
(f)
so na sing song una dey now ?

Posted: at 8-12-2010 01:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 01:56 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on  8-12-2010 01:40 PM
Quote from: daddybrad2 on  8-12-2010 01:35 PM
la la la
that is my guy....abeg more

una dey follow me talk wetin una no understand

the meaning of la la la is--- My father is mad.. which means  daddybrads2  ur papa dey mad

Posted: at 8-12-2010 01:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 8-12-2010 01:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  8-12-2010 01:56 PM
Quote from: mallorca on  8-12-2010 01:40 PM
Quote from: daddybrad2 on  8-12-2010 01:35 PM
la la la
that is my guy....abeg more

una dey follow me talk wetin una no understand

the meaning of la la la is--- My father is mad.. which means  daddybrads2  ur papa dey mad
hahahahahahah

Posted: at 8-12-2010 01:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 8-12-2010 02:01 PM (14 years ago)
(f)
heheheheheheehhehhe

Posted: at 8-12-2010 02:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- atamajim at 8-12-2010 02:44 PM (14 years ago)
(m)
i'm finding this choosing stuff very difficult really
Posted: at 8-12-2010 02:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9

Featured Discussions