xter at 8-12-2010 10:15 PM (14 years ago) (m) are u ready to be a husband? or shld i say a father
why u dey halla for my head when i dey joke give u small advice?
u no well ooo....shey na like dis u go dey do if u marry finish?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-12-2010 10:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chai... we wey no dey canada nkor how we go take come
priceless u sure say u don pass lagos b4 sef
la lolo
see post naaaaaaaaa
if na tru sha..
congrats
chai dis girl you no be better person. why you wicked like this? Posted: at 8-12-2010 10:18 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i will pretend i didnt c dat Posted: at 8-12-2010 10:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmm Posted: at 8-12-2010 10:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this kind marriage get k leg ooo...meanwhile congrate
why una dey jealous like dis? Posted: at 8-12-2010 10:20 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dnt worry pal,we r just having fun Posted: at 8-12-2010 10:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 8-12-2010 10:31 PM (14 years ago) (m) P.j, who will best u on dat day? if the post still vacant i wan apply oooo
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-12-2010 10:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ma friend mr. Kehinde is ma bestman Posted: at 8-12-2010 10:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 8-12-2010 10:40 PM (14 years ago) (f) @pj come make we do our own before you and she do the main thing
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 8-12-2010 10:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
our own wetin? Posted: at 8-12-2010 10:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Congrat PJ! Can I suggest u do rehearsal to prepare for the d-day? It must look real enuf so that means that u imagine say we b ur inlaw, so u go bring schnapps, dowry, kolanut etc! Oh n make u noe forget the cake, am sure if u ask flymama nicely n pay her enuf we fit get one with Belgian Choc? Posted: at 8-12-2010 10:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aaaaaaaaaaaaaaaaaw congrats  wish u guys the very best. Posted: at 8-12-2010 10:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 8-12-2010 11:01 PM (14 years ago) (m) pj who go wash the plate after item 7 Posted: at 8-12-2010 11:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 8-12-2010 11:02 PM (14 years ago) (m) why be say na food 1st enter ur mind? Sobethief suppose be ur name
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-12-2010 11:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 8-12-2010 11:04 PM (14 years ago) (m) hehehehe xter i speak my mind na..no bey you ask for best man position huh Posted: at 8-12-2010 11:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahah,i no fit laugh, xter 4gv am abeg,na my man Posted: at 8-12-2010 11:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit,u wan apply 4 washing of plate? Posted: at 8-12-2010 11:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 8-12-2010 11:07 PM (14 years ago) (m) ehen na is still dey free Posted: at 8-12-2010 11:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 8-12-2010 11:07 PM (14 years ago) (m) sobeit, if u wash plate finish d couple go employ u as dem gateman after wedding
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 8-12-2010 11:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahaha,xter pls have mercy on him Posted: at 8-12-2010 11:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |