chimeskan at 22-12-2010 10:40 AM (14 years ago) (m) Why una dey complain. No be dem say dey one, no be two. Well am just passing.
What Are Friendz For ? Posted: at 22-12-2010 10:40 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 22-12-2010 11:00 AM (14 years ago) (m) OK NOW Posted: at 22-12-2010 11:00 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
u don come again naija amebo stop it or file
lol Posted: at 22-12-2010 11:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Even if he does, whats your headache? Busy body. Stupid post
tell am Posted: at 22-12-2010 11:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Make una no mind this POSTER ooo, Na her imagination bi that.........She dey admire PAUL. She is Dreaming carrying Paul's BABY.
But it can only happen in her dream.Hopeless post
hahaha Posted: at 22-12-2010 11:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Haaaaaaaaaaa I was not here oooo....So i waka
abeg make i follow you wait for me Posted: at 22-12-2010 11:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kingeazeey at 22-12-2010 11:52 AM (14 years ago) (m) story line Posted: at 22-12-2010 11:52 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
terdue at 28-12-2010 09:44 AM (14 years ago) (m) lies Posted: at 28-12-2010 09:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
saintdav76 at 28-12-2010 11:14 AM (14 years ago) (m) Which kin post dis one now? Ona go jst seatdown dey spoil some body name Posted: at 28-12-2010 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enoeno at 28-12-2010 11:42 AM (14 years ago) (f) may be u don d look for a way for any of them be be friend and there was no way na e mak u dey there d talk rubbish a mean u don't even av d full detail kpa kpa u just wake up and say paul psqaure impregnated who    shebi u know say u no well. Posted: at 28-12-2010 11:42 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
spicygal08 at 28-12-2010 04:19 PM (14 years ago) (f) Ok,thanks 4 d news online. Posted: at 28-12-2010 04:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ushmoneyh at 28-12-2010 04:59 PM (14 years ago) (m) U No Get Job?  ?....... wetin be Ur Job?  ?.......One Day Him Go Pregnant ur own Girl Friend !!!!....Talk talk and So ??. Posted: at 28-12-2010 04:59 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xavexdo5 at 29-12-2010 12:17 AM (14 years ago) (m) why u de talk wetin u no knw or u jst wan talk sometin abi.bt wait oooh, hw e take concern u nw? Posted: at 29-12-2010 12:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
e-love at 29-12-2010 11:03 AM (14 years ago) (f) jealousy Posted: at 29-12-2010 11:03 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Geematrix at 29-12-2010 11:11 AM (14 years ago) (m) na wah ooo, see as pple dey cook story...d fear of nigerians is d beginning of wisdom Posted: at 29-12-2010 11:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
donuche at 29-12-2010 04:10 PM (14 years ago) (m) so this idiot wants to cause problems between twin brothers who been living their lives peacefully. you are an amebo and first daughter of jezebel. wicked bitch . Posted: at 29-12-2010 04:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
elmigo at 2-01-2011 11:49 PM (14 years ago) (f) so this idiot wants to cause problems between twin brothers who been living their lives peacefully. you are an amebo and first daughter of jezebel. wicked bitch .
lmfao....chineke Posted: at 2-01-2011 11:49 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
effiko3555 at 3-01-2011 02:06 PM (14 years ago) (m) liar liar your ass is on fire Posted: at 3-01-2011 02:06 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
iamE-J at 3-01-2011 03:12 PM (14 years ago) (m) d post doesn't evn av details.very dumb,empty & pseudo article.@poster go get facts b4 comn here ok??? Posted: at 3-01-2011 03:12 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ayobamy at 3-01-2011 08:42 PM (14 years ago) (m) aaaaaaaaameeeeeeeeboooooooooooo! Posted: at 3-01-2011 08:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |