Posted: at | |
| |||||
Guys,abeg mak una yan beta thing nw.So dat we wey no get idea of wetin to buy go gain 4rm una. Reply
| |||||
Guys,abeg mak una yan beta thing nw.So dat we wey no get idea of wetin to buy go gain 4rm una. Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
THAT IS FOR THOSE WHO HAVE A PARTNER FOR ME I HAVE ONLY MY MOTHER, FATHER SISTERS AND BROTHERS Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i think ma presence will mata 2 him Reply
| |||||
i never receive xmas gift b4. am hopin 4d best bt xpect d worst. naija cheeks no dey give xmas gift, bt dem dey xpect. Reply
| |||||
.................okay well christmas to me is more of the BIRTH OF THE MESSIAH, so maybe i will save all the intimacy for the new year and thanksgiving, that is if i have a boyfriend or a husband................ Reply
| |||||
Quote from: TOCHI4LOVE on 13-12-2010 09:38 AM THAT IS FOR THOSE WHO HAVE A PARTNER FOR ME I HAVE ONLY MY MOTHER, FATHER SISTERS AND BROTHERS hmmmmmm, God be ur partner. oooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 13-12-2010 11:21 AM Quote from: TOCHI4LOVE on 13-12-2010 09:38 AM THAT IS FOR THOSE WHO HAVE A PARTNER FOR ME I HAVE ONLY MY MOTHER, FATHER SISTERS AND BROTHERS hmmmmmm, God be ur partner. oooooo![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
the truth be told our naija girls over reliance on men is becoming alarming...make una try change abeg men go die bcos una answer women? relationship ought to be mutual and not a one way traffic is you dont like what you are getting check what you are giving....just saying for those who accuse the guys of bn aka gum if naija men b aka gum make una try be d lubricant abeg.. Reply
| |||||
Quote from: dirtykid on 12-12-2010 10:26 PM Quote from: xena15 on 11-12-2010 01:26 PM Lol @ flymamacita! So u mean say him chop free yansh 4 365days??? U get mind o! So na wetin una dey calculate be that, before tasking the men, huh !! I see, But i wonder if is possible to chop the yansh for 365 days. The giver na robot ? Put make una no forget say the Men is also given for that number of days wey una give them ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mydicksweet on 13-12-2010 02:18 AM hahaha i no go lie that time wey i dey drink he just be like say my whole life depend on the bottle hehehe but not anymore for real e no dey taste sweet like honey?? eeeeh na d same tin nope honey different from honey pot ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
la lolo ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: austineok on 13-12-2010 07:48 AM Quote from: FlyMamacita on 11-12-2010 06:38 PM Quote from: mydicksweet on 11-12-2010 06:35 PM ![]() ![]() ![]() ![]() @flymamacita na wa 4 dis ur hot lip & tongue sef plz no let person kolo...... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 13-12-2010 12:01 PM la lolo THIS YOUR FACE HERE NA WAOOOO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Guys,abeg mak una yan beta thing nw.So dat we wey no get idea of wetin to buy go gain 4rm una.u dey single, abi ur guy knw no wetin him need. Reply
| |||||
comment screening.keep posting Reply
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 13-12-2010 12:01 PM Quote from: austineok on 13-12-2010 07:48 AM Quote from: FlyMamacita on 11-12-2010 06:38 PM Quote from: mydicksweet on 11-12-2010 06:35 PM ![]() ![]() ![]() ![]() @flymamacita na wa 4 dis ur hot lip & tongue sef plz no let person kolo...... ![]() ![]() ![]() arrest ur mouth with kiss
| |||||
![]()
|
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)