solojaro at 11-12-2010 03:53 PM (14 years ago) (m) U think is every partner knw that Xmas is a time to exchange gift, for this we naija wey our men na aka gum. Dear no b lie u dey talk... last year i dint get anytin if naija men b aka gum wat abt d women? after all its always ladies and gentlemen why wen it comes 2 spending it turns gentlemen only? Mind u, i bought him sometin very nice but i didn get anytin back For giving you special treatment and taking you to cloud 9' that special night. how u com knw? were u there?  My own use to treat me like that. Posted: at 11-12-2010 03:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I dont use sex as a gift, neither i wanna receive it as one Posted: at 11-12-2010 04:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kingsinho at 11-12-2010 05:48 PM (14 years ago) (m) seriously... Posted: at 11-12-2010 05:48 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmmm interesting Posted: at 11-12-2010 05:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
seriously...
Why wud i use sex as a gift? then i hav to treat u like a child or wat? When u behave gud i go giv u, if not oooooo 1 month nottin! mchewww i no need a man like dat, please. Posted: at 11-12-2010 06:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Activated Posted: at 11-12-2010 06:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Activated
Posted: at 11-12-2010 06:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Posted: at 11-12-2010 06:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lolll u rily wan party tonite oo Posted: at 11-12-2010 06:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I dey bow 4 u o you know every na hahaha.mehn the cold here wan finish me big time can you imagine say i no fit go out today? Posted: at 11-12-2010 06:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xena15 at 11-12-2010 06:42 PM (14 years ago) (f) Lemme go get my jotter....
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 11-12-2010 06:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I dey bow 4 u o you know every na hahaha.mehn the cold here wan finish me big time can you imagine say i no fit go out today?
then u stay home na do or die tin ? Posted: at 11-12-2010 06:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No be do or die thats whyi stay behind na  :)how the cold 4 ur own side na? Posted: at 11-12-2010 07:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kingsinho at 11-12-2010 07:42 PM (14 years ago) (m) seriously...
Why wud i use sex as a gift? then i hav to treat u like a child or wat? When u behave gud i go giv u, if not oooooo 1 month nottin! mchewww i no need a man like dat, please.funny... Posted: at 11-12-2010 07:42 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
No be do or die thats whyi stay behind na  :)how the cold 4 ur own side na? hmmm betta then last week... but gettin colder next week... am used to it Posted: at 11-12-2010 07:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
seriously...
Why wud i use sex as a gift? then i hav to treat u like a child or wat? When u behave gud i go giv u, if not oooooo 1 month nottin! mchewww i no need a man like dat, please.funny... how ? Posted: at 11-12-2010 07:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 11-12-2010 07:54 PM (14 years ago) (f) reading. Posted: at 11-12-2010 07:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Wow the i dont think i will ever get used to it at all,few minute ago they where showing some part of cairo on tv mehn you need to see what i saw lol Posted: at 11-12-2010 07:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Wow the i dont think i will ever get used to it at all,few minute ago they where showing some part of cairo on tv mehn you need to see what i saw lol
lol u get snow? yea well i liv here my whole life so i dont knw anytin else  d same way i will hav to get used to tropical weather Posted: at 11-12-2010 08:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
How wish na snow the thing for dey even more better self,na just cloud.dust and cold a very serious cold am telling you so you can imagine that,my friends are laughing at me that i havent seen nothing yet hehehe i think i need a very warm coffee now Posted: at 11-12-2010 08:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |