brightossy at 13-11-2014 12:11 PM (10 years ago) (m) Yetty y u wan expose justmas? 3yrs ago, ur joke pb4. naim b say e go be past participle now Posted: at 13-11-2014 12:11 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 13-11-2014 12:12 PM (10 years ago) (f) lol I grab
make u grab trophy 4 now na only13 Nov. no weed contamination...  Make i see I see yoke wey yeye pass dis one first Posted: at 13-11-2014 12:12 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 13-11-2014 12:18 PM (10 years ago) (f) wetin u go do with that tongue u dey stick out... tongue is for biting Posted: at 13-11-2014 12:18 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 13-11-2014 12:20 PM (10 years ago) (m) make u grab trophy 4 now na only13 Nov. no weed contamination...  Make i see I see yoke wey yeye pass dis one first
general overseer Posted: at 13-11-2014 12:20 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 13-11-2014 12:36 PM (10 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 13-11-2014 12:36 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 13-11-2014 03:37 PM (10 years ago) (f) u dey see them? Posted: at 13-11-2014 03:37 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
chaii cold don dey catch me for teeth
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-11-2014 07:51 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 13-11-2014 08:14 PM (10 years ago) (m) use blanket Posted: at 13-11-2014 08:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u get teeth blanket make u give me
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-11-2014 08:17 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 14-11-2014 02:50 AM (10 years ago) (f) wetin u go do with that tongue u dey stick out...
tongue is for biting
so your tongue has teeth....hmmm very interesting..... Posted: at 14-11-2014 02:50 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I just dey wonder ooo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-11-2014 06:03 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 16-11-2014 02:45 AM (10 years ago) (m) guy dis or babe don kolo die infact she need deliverance from a good pastor this 1 don pass native doctor u better hurry up b4 she enter market
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 16-11-2014 02:45 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 16-11-2014 09:48 AM (10 years ago) (f) which babe you dey talk about? Posted: at 16-11-2014 09:48 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 16-11-2014 01:47 PM (10 years ago) (m) the babe wey post 1 yeye comment come quote her self
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 16-11-2014 01:47 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yettyness at 16-11-2014 02:34 PM (10 years ago) (f) hmmmmm.... Posted: at 16-11-2014 02:34 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
guy dis or babe don kolo die infact she need deliverance from a good pastor this 1 don pass native doctor u better hurry up b4 she enter market
and who made u my adviser? I dont remember appointing u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-11-2014 09:48 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
the babe wey post 1 yeye comment come quote her self  U stop sucking milk direct from goat Bosom ....e don dey affect ur brain
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-11-2014 09:49 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 16-11-2014 09:57 PM (10 years ago) (f) i dont know why he don target me now..but when i start with him i beg no one say i vex. Posted: at 16-11-2014 09:57 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 16-11-2014 10:06 PM (10 years ago) (f) U stop sucking milk direct from goat Bosom ....e don dey affect ur brain
chai so it is possible to feel this way for person.... i think u know what i mean---anyway it is in his own shrine i go give him for sacrifice... Posted: at 16-11-2014 10:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dont know why he don target me now..but when i start with him i beg no one say i vex.  my queen forgive ram....he just started to dey breath from anus...so e dey make him misbehave sometimes
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-11-2014 10:08 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |