PETER: hi, i'm peter not a saint.
ELIJAH: hello my name is elijah not a prophet ooh!
JOHN: Well my name is john and i'm not a baptist.
MARY: ok, my name is mary and of course u should know dat i'm not a virgin... LOL
Posted: at | |
PETER: hi, i'm peter not a saint. ELIJAH: hello my name is elijah not a prophet ooh! JOHN: Well my name is john and i'm not a baptist. MARY: ok, my name is mary and of course u should know dat i'm not a virgin... LOL
| |||||
she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele Reply
| |||||
Hahahahaa. Bros na u talk am oooh... LOL Reply
| |||||
Quote from: orezo on 5-11-2008 09:34 AM Hahahahaa. Bros na u talk am oooh... LOL no be true b4?
| |||||
Ok i know sey na true wella. Bcus really to find virgins nowadays come be like to dey look for water for inside rock. LOL Reply
| |||||
Abeg oh, maybe i fit be one sef! but maybe i no sure! Reply
| |||||
u neva hear of where one 4years old girl admire herself for mirror finish she come hala 'men will suffer'? Replywetin u expect from that kind pickin. she go be grannny b4 she reach 12years
| |||||
Quote from: Cutejustice on 5-11-2008 11:09 AM Abeg oh, maybe i fit be one sef! but maybe i no sure! you neva do am b4? how u go say u no sure? u wey resemble terrorist wey dey terrorise girls for area
| |||||
Quote from: rezimero on 5-11-2008 11:12 AM u neva hear of where one 4years old girl admire herself for mirror finish she come hala 'men will suffer'? wetin u expect from that kind pickin. she go be grannny b4 she reach 12years lol, E b lyk say i don do am, but i no fit remember, but i no be terrorist, na only 17 and half babes i get oh!
| |||||
Quote from: Cutejustice on 5-11-2008 11:20 AM Quote from: rezimero on 5-11-2008 11:12 AM u neva hear of where one 4years old girl admire herself for mirror finish she come hala 'men will suffer'? wetin u expect from that kind pickin. she go be grannny b4 she reach 12years lol, E b lyk say i don do am, but i no fit remember, but i no be terrorist, na only 17 and half babes i get oh! ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Cutejustice on 5-11-2008 11:09 AM Abeg oh, maybe i fit be one sef! but maybe i no sure! U beta no sure bros. Bcos e b lyk sey na u make mary introduce herself like dat ooh...LOL
| |||||
the guy na suspect Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Beta one (Suspect)... LOL Reply
| |||||
Quote from: orezo on 5-11-2008 05:28 PM Beta one (Suspect)... LOL u no fit leave 2years old girl with am oh
| |||||
If u try am 2day, in nine months time na im u go know the result... He go give the small pikin twins carry for am... LOL Reply
| |||||
. ReplyQuote from: rezimero on 5-11-2008 03:44 AM she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele virgin?my mum is stil a virgin @ 60 oh make una no talk say them no dey oh.Even my girl friend sef never open. [email protected] me there
| |||||
nine months too tay na. e fit no reach 3months b4 the pikin go show Reply
| |||||
Quote from: Gtexcute on 5-11-2008 06:13 PM . Quote from: rezimero on 5-11-2008 03:44 AM she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele virgin?my mum is stil a virgin @ 60 oh make una no talk say them no dey oh.Even my girl friend sef never open. please don't make me laugh...how the hell is your mom a virgin at 60 smart one? live....love....laugh.....
| |||||
Quote from: Gtexcute on 5-11-2008 06:13 PM . If your mama na virgin, everybody na virgin na. that means na another way man and woman take dey form pikin Quote from: rezimero on 5-11-2008 03:44 AM she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele virgin?my mum is stil a virgin @ 60 oh make una no talk say them no dey oh.Even my girl friend sef never open.
| |||||
Virgin or vagin or wetin u call am. Abeg make we know deceive ourselves. Virgins are rare. Most especially in dis part of the world. E just b like sey u wan talk sey snow dey for naija... @Gtexcute Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot