Disvirgined!!! (Page 4)

Date: 04-11-2008 3:52 pm (16 years ago) | Author: Ejemai Stephen
1 2 3 [4]
- amici at 16-11-2008 03:52 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: chuckee on 16-11-2008 01:21 AM
simply wack
com ooooooooh which one u dey self every thing 4ur eye na SIMPLY WACK ur eye no dey see beta
Posted: at 16-11-2008 03:52 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 16-11-2008 04:28 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: amici on 16-11-2008 03:52 PM
Quote from: chuckee on 16-11-2008 01:21 AM
simply wack
com ooooooooh which one u dey self every thing 4ur eye na SIMPLY WACK ur eye no dey see beta
na the only english wey e sabi type be that. i sure say if you ask am the meaning, e no go fit tell you sef Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-11-2008 04:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 16-11-2008 11:41 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 16-11-2008 02:10 PM
bros which one kon be dis big big english na? we no go school oh

LOL...but i repeated pry one...makes me remember i go school  Grin
Posted: at 16-11-2008 11:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 11:08 AM (16 years ago)
(m)
Make una free chucks... Na film wey e watch he for hear d word... He wan let us know sey he don dey hear wetin oyinbo dey talk for film now...
Posted: at 17-11-2008 11:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 17-11-2008 11:38 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 17-11-2008 11:08 AM
Make una free chucks... Na film wey e watch he for hear d word... He wan let us know sey he don dey hear wetin oyinbo dey talk for film now...

 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 17-11-2008 11:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-11-2008 12:58 PM (16 years ago)
(m)
where chuckee go? make e come defend imself Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-11-2008 12:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 01:03 PM (16 years ago)
(m)
He go fit... Chuckee don talk all wetin he know once...
Posted: at 17-11-2008 01:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-11-2008 01:58 PM (16 years ago)
(m)
u tell u? the guy don go cram more come. just wait and see Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-11-2008 01:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-11-2008 02:02 PM (16 years ago)
(m)
who tell u? the guy don go cram more come. just wait and see Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-11-2008 02:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 02:14 PM (16 years ago)
(m)
Make we dey see na... Una go suprise sey wen he come back he go talk am again or he go change am to WACK SIMPLY>>>
Posted: at 17-11-2008 02:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-11-2008 02:32 PM (16 years ago)
(m)
no take that guy play oh
Posted: at 17-11-2008 02:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 02:40 PM (16 years ago)
(m)
Dis one wen u just dey warn me soo... E b like sey d guy Strong ooh... hmmm hmmmm...

I don dey fear now...
Posted: at 17-11-2008 02:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 02:46 PM (16 years ago)
(m)
No tell am wetin i talk ooh...
Posted: at 17-11-2008 02:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 17-11-2008 02:48 PM (16 years ago)
(m)
no fear i no go tell am. you no see say na capital letters the guy take dey spell Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-11-2008 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 17-11-2008 02:52 PM (16 years ago)
(m)
I no see ooh... Bcos i stl dey fear...
Posted: at 17-11-2008 02:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 26-09-2011 01:16 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin
Posted: at 26-09-2011 01:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 26-09-2011 01:18 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin
Posted: at 26-09-2011 01:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions