Disvirgined!!! (Page 3)

Date: 04-11-2008 3:52 pm (16 years ago) | Author: Ejemai Stephen
1 2 [3] 4
- FunkyKing at 14-11-2008 01:53 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  5-11-2008 06:11 PM
If u try am 2day, in nine months time na im u go know the result... He go give the small pikin twins carry for am... LOL     
D guy dey tink ahead. I know say im dey wear raincoat.

Posted: at 14-11-2008 01:53 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 14-11-2008 05:38 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 14-11-2008 09:30 AM
Quote from: amici on 13-11-2008 11:11 PM
Quote from: rezimero on  5-11-2008 03:44 AM
she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele
com oooooooh u say virgines no dey again dem they chop am tell me, wen girl go open leg 4 u becos of love,u go still come out they say no vergin wen u don disvergin them finish watin u expect abeg bros talk better thing, na una do pass na una talk pass. hw u want make girl be vergin wen una no let them rest. can i ask u a question, ur mama na vergin?
1. my mama no be virgin, because if she be virgin she  no go born me
2. na because e don tay from the time of imo river( time immemorial) na u spoil (disvirgin) na make u dey ask me whether dem dey chop am.
3. na me be the next pope so no come here come spoil my career
4.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
5. ...
dem no force to open your road abi? na crime to be virgin again?
Posted: at 14-11-2008 05:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 14-11-2008 06:27 PM (16 years ago)
(m)
@Funnyking... Aw u take know??? U dey dey there wan he wan piss fo inside sumtin???LOL
Posted: at 14-11-2008 06:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 14-11-2008 06:33 PM (16 years ago)
(m)
Nyama so many dirty words has been spoken...but the lady in context is saying she is not Virgin mary who norn Jesus. See where all of you dey run ya maind..he don do you wey u don start quarel O ma kede mede she oh ;(
Posted: at 14-11-2008 06:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 14-11-2008 06:37 PM (16 years ago)
(m)
Grin u be saint wetin na???LOL
Posted: at 14-11-2008 06:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 14-11-2008 06:40 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 14-11-2008 06:37 PM
Grin u be saint wetin na???LOL

E BAD TO BE SAINT GRIN?
Posted: at 14-11-2008 06:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 14-11-2008 06:43 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 06:33 PM
Nyama so many dirty words has been spoken...but the lady in context is saying she is not Virgin mary who norn Jesus. See where all of you dey run ya maind..he don do you wey u don start quarel O ma kede mede she oh ;(
na SAINT DISVIRGIN Grin Grin Grin
Posted: at 14-11-2008 06:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 14-11-2008 06:45 PM (16 years ago)
(m)
ehn...you call me sait Disvirgin...i no go gree..today today...u go talk make everybody hear the ting wey u see carry egusi for mustache  Grin
Posted: at 14-11-2008 06:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 14-11-2008 07:08 PM (16 years ago)
(m)
u na virgin b4?
Posted: at 14-11-2008 07:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 14-11-2008 07:51 PM (16 years ago)
(f)
orezo u be vergin y girls own com be topic na i no like oooooooooooo
Posted: at 14-11-2008 07:51 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 14-11-2008 08:02 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: amici on 14-11-2008 07:51 PM
orezo u be vergin y girls own com be topic na i no like oooooooooooo

Keep moulding from tatata soo u will reach there  Huh? Huh?
Posted: at 14-11-2008 08:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 14-11-2008 08:26 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 14-11-2008 05:38 PM
Quote from: rezimero on 14-11-2008 09:30 AM
Quote from: amici on 13-11-2008 11:11 PM
Quote from: rezimero on  5-11-2008 03:44 AM
she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele
com oooooooh u say virgines no dey again dem they chop am tell me, wen girl go open leg 4 u becos of love,u go still come out they say no vergin wen u don disvergin them finish watin u expect abeg bros talk better thing, na una do pass na una talk pass. hw u want make girl be vergin wen una no let them rest. can i ask u a question, ur mama na vergin?
1. my mama no be virgin, because if she be virgin she  no go born me
2. na because e don tay from the time of imo river( time immemorial) na u spoil (disvirgin) na make u dey ask me whether dem dey chop am.
3. na me be the next pope so no come here come spoil my career
4.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
5. ...
dem no force to open your road abi? na crime to be virgin again?
dem no force them bt the girls were asked and it was given to the guys it is writing ask and u shall be given seek and u wll find. vergin or no vergin that no be my biz. u wen they talk hw many vergins u don dis vergin if to say una wen be guys they take them one each the verginity for reah all of una hand only u go disverging 4 or even more that four wen only u chop for reach four guys chop so it has to be scares wen only one guy wants to ve them all. nwadays self guys no dey appreciate vergin so wats the big deal vergin or no vergin you re a human beign. can i ask a question, after marry born jesus, other children wen she born hw she take born them?
Posted: at 14-11-2008 08:26 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 14-11-2008 08:36 PM (16 years ago)
(m)
why you retype this thing...girls are getting **zy in this forum...shey we say we no see you...No problem somebody go contact sooooooon........
Posted: at 14-11-2008 08:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 14-11-2008 09:12 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: amici on 14-11-2008 08:26 PM
Quote from: rezimero on 14-11-2008 05:38 PM
Quote from: rezimero on 14-11-2008 09:30 AM
Quote from: amici on 13-11-2008 11:11 PM
Quote from: rezimero on  5-11-2008 03:44 AM
she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele
com oooooooh u say virgines no dey again dem they chop am tell me, wen girl go open leg 4 u becos of love,u go still come out they say no vergin wen u don disvergin them finish watin u expect abeg bros talk better thing, na una do pass na una talk pass. hw u want make girl be vergin wen una no let them rest. can i ask u a question, ur mama na vergin?
1. my mama no be virgin, because if she be virgin she  no go born me
2. na because e don tay from the time of imo river( time immemorial) na u spoil (disvirgin) na make u dey ask me whether dem dey chop am.
3. na me be the next pope so no come here come spoil my career
4.  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
5. ...
dem no force to open your road abi? na crime to be virgin again?
dem no force them bt the girls were asked and it was given to the guys it is writing ask and u shall be given seek and u wll find. vergin or no vergin that no be my biz. u wen they talk hw many vergins u don dis vergin if to say una wen be guys they take them one each the verginity for reah all of una hand only u go disverging 4 or even more that four wen only u chop for reach four guys chop so it has to be scares wen only one guy wants to ve them all. nwadays self guys no dey appreciate vergin so wats the big deal vergin or no vergin you re a human beign. can i ask a question, after marry born jesus, other children wen she born hw she take born them?
come no kon spoil my career oh. you no know say na me be the next pope? pope dey disvirgin?
Posted: at 14-11-2008 09:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 14-11-2008 09:14 PM (16 years ago)
(m)
she dey try make u know say she dey there...ok na....she try...bold girl...she no dey fear;D
Posted: at 14-11-2008 09:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 14-11-2008 11:57 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 09:14 PM
she dey try make u know say she dey there...ok na....she try...bold girl...she no dey fear;D
[/qu
grin, i no no were u they grin go abeg no grin reach my side if u try am asaba direct no branching, i go sublime u to ur sandy stage without passin through roten stage u hear
Posted: at 14-11-2008 11:57 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 15-11-2008 09:15 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: amici on 14-11-2008 11:57 PM
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 09:14 PM
she dey try make u know say she dey there...ok na....she try...bold girl...she no dey fear;D
[/qu
grin, i no no were u they grin go abeg no grin reach my side if u try am asaba direct no branching, i go sublime u to ur sandy stage without passin through roten stage u hear

Someone must have taught you this asaba whatever  Tongue
Posted: at 15-11-2008 09:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 15-11-2008 11:47 PM (16 years ago)
(f)
abeg no let me sublime u to ur sandy stage wit out passing through ur dead and roten stage
Posted: at 15-11-2008 11:47 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- chuckee at 16-11-2008 01:21 AM (16 years ago)
(m)
simply wack
Posted: at 16-11-2008 01:21 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 16-11-2008 02:10 PM (16 years ago)
(m)
bros which one kon be dis big big english na? we no go school oh
Posted: at 16-11-2008 02:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions