only smile no laugh abeg una

Date: 18-12-2010 12:21 am (13 years ago) | Author: PRINCE
[1] 2
- at 18-12-2010 12:21 AM (13 years ago)
(m)
4 dat year__ e get one small girl her name na monica she come back 4rom school one day,con tel her mother say her techer drive her from class make she go bring her handwork,her mother con tel her say she no get money..2minute  later she con tel her make she go sale bonss ,wen she con dey go the next 3hosue one man stand on top of drum dey paint the house e con se monica con ask her why she no go school monica con get to explain why she no go,the man con tel her say make she con clamb on top of the drum make she paint small place e go give her money, she con go back tel her mother wating the uncle tel her===her mother say no if she clamb the drum uncle go look her pant she say ok but she need the money she con go inside room con think wating her mother tell
her say uncle go look her pant she con say i no waiting i go do she con remove her pant she con go clamb the drum con paint small place uncle con give her ther money she con meet her mother take the money wen uncle give me her mother con shout i no tell u say make u no clamb if u clamb the uncle go look ur pant she con say no no mama i pull my pant her mother con fall down;::MAKE UNA SORY 4 D LONG STORY

Posted: at 18-12-2010 12:21 AM (13 years ago) | Newbie
- opeks at 18-12-2010 08:25 AM (13 years ago)
(f)
old joke
Posted: at 18-12-2010 08:25 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Bomber at 18-12-2010 09:16 AM (13 years ago)
(m)
hmmm...

Posted: at 18-12-2010 09:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 18-12-2010 10:53 AM (13 years ago)
(m)
mumu monica
u try man but na oldjoke

Posted: at 18-12-2010 10:53 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 18-12-2010 10:58 AM (13 years ago)
(f)
Posted b4
Posted: at 18-12-2010 10:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Teeteeylaryor at 18-12-2010 11:05 AM (13 years ago)
(f)
hmnmnm.........

Posted: at 18-12-2010 11:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 18-12-2010 11:48 AM (13 years ago)
(m)
keep it up
Posted: at 18-12-2010 11:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 18-12-2010 02:56 PM (13 years ago)
(m)
thanx

Posted: at 18-12-2010 02:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- federico at 18-12-2010 04:26 PM (13 years ago)
(m)
boring old phyuking monica joke..
Posted: at 18-12-2010 04:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 18-12-2010 05:15 PM (13 years ago)
(m)
monica b4
Posted: at 18-12-2010 05:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 18-12-2010 08:04 PM (13 years ago)
(m)
heheheheheeeee
bros, u really remix the joke well ooo
funny shaa
 Grin

Posted: at 18-12-2010 08:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jaboursmith at 18-12-2010 08:25 PM (13 years ago)
(m)
haha
Posted: at 18-12-2010 08:25 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- colinskelvin at 18-12-2010 09:23 PM (13 years ago)
(m)
guy nr mind dem,if dem fit mk dem go do their own
Posted: at 18-12-2010 09:23 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- shinapeters at 18-12-2010 09:50 PM (13 years ago)
(f)
monica don suffer! guy u try...
Posted: at 18-12-2010 09:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 18-12-2010 11:53 PM (13 years ago)
(m)
omg--wetin bring me here?

Posted: at 18-12-2010 11:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 19-12-2010 12:52 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: colinskelvin on 18-12-2010 09:23 PM
guy nr mind dem,if dem fit mk dem go do their own
wetin dat 1 come mean now?shey hungry dey catch u 4 leg???

Posted: at 19-12-2010 12:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2010 02:49 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 19-12-2010 12:52 AM
Quote from: colinskelvin on 18-12-2010 09:23 PM
guy nr mind dem,if dem fit mk dem go do their own
wetin dat 1 come mean now?shey hungry dey catch u 4 leg???

heheheheheeeee
piss dey catch am for chest
 Grin Grin

Posted: at 19-12-2010 02:49 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 19-12-2010 02:52 AM (13 years ago)
(m)
e bi like say him mess get cancer?

Posted: at 19-12-2010 02:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 19-12-2010 10:52 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 02:49 AM
Quote from: terryworld on 19-12-2010 12:52 AM
Quote from: colinskelvin on 18-12-2010 09:23 PM
guy nr mind dem,if dem fit mk dem go do their own
wetin dat 1 come mean now?shey hungry dey catch u 4 leg???

heheheheheeeee
piss dey catch am for chest
 Grin Grin
hehe...abi headache dey catch am 4 hin nyash!!
Posted: at 19-12-2010 10:52 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- emmajenic1 at 19-12-2010 03:12 PM (13 years ago)
(m)
Speechless!!!!Posted b44444444444444!!!!
Posted: at 19-12-2010 03:12 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2