see ur nta-ntar
Posted: at | |
Quote from: xter on 22-12-2010 09:14 AM See ur yansh see ur nta-ntar Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
chai! I say mk una shut up! Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-12-2010 09:22 AM Quote from: xter on 22-12-2010 09:14 AM See ur yansh see ur nta-ntar no see him kaka
| |||||
Quote from: xter on 22-12-2010 09:03 AM i don see woman wey beat man well well.... no be new tin na 4 my compound one women dey beat her husband like small pikin.
| |||||
Quote from: oyindabty on 22-12-2010 09:31 AM Quote from: xter on 22-12-2010 09:03 AM i don see woman wey beat man well well.... no be new tin na 4 my compound one women dey beat her husband like small pikin. kai... she dey try oo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Sophie, wetin be nta ntar and kaka? Replyif u no tell me i go use afose curse u and oyin ooo Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Sophie, wetin be nta ntar and kaka? Replyif u no tell me i go use afose curse u and oyin ooo Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 22-12-2010 09:43 AM Sophie, wetin be nta ntar and kaka? if u no tell me i go use afose curse u and oyin ooo i no go tell u.. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
omosexy, women dey beat men hands down dis days oooo Replyi don see one babe jack dis tall and huge man nack am for ground enough beating oooo
| |||||
la lolo ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
kaka Reply
| |||||
iniesta Reply
| |||||
BE NIIIII. Reply
| |||||
kaka Reply
| |||||
i don pass ooooo Reply
| |||||
Quote from: blessedme on 22-12-2010 09:51 AM omosexy, women dey beat men hands down dis days oooo i don see one babe jack dis tall and huge man nack am for ground enough beating oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Quote from: bittersweet on 22-12-2010 08:38 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Good one,Omo! But I don't know, I never seen such a thing,I mean a normal woman to beat a guy,hard to belive, because it's known that guys are physically stronger, only if she surprises him,breaking his head with a hard object or something! ![]() ![]() ![]() Not advisable! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() BS i can't stop laughing too sis lmao don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Live and let live!
| |||||
heeeeee now u start one topic dearie Reply![]() I go tell u sometin but pls no fight me oooo ![]() African Women knw how to beat well well (not only men ooo), i saw som naija babes fighting oda gals, men haaaaaaa no be small tin oooo wit beer bottle and everytin ![]() ![]() ![]() Hmmm for Antwerp there is dis Senegalese guy who marry a white woman, but d guy use to beat her all d time, now they r old (65), d guy still like party, drinks, and babes... but wen he's in d city d woman com follow am wen she see him around any babe, she beat him for street rily rily hard ooooo ![]() she said now he's old, he no fit cheat on her anymore so she can do whatever she want
| |||||
Quote from: oyindabty on 22-12-2010 10:11 AM kaka which one be that oo ![]() don't over step your boundaries.. thank you!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech