rezimero at 12-11-2008 10:32 AM (16 years ago) (m) Reply |
queenbaby at 12-11-2008 11:19 AM (16 years ago) (f) wetin this boy dey talk sef, abeg make ona bring ajekule psychiatrist make dem cure crase comot for him head. Posted: at 12-11-2008 11:19 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 11:46 AM (16 years ago) (m) wetin this boy dey talk sef, abeg make ona bring ajekule psychiatrist make dem cure crase comot for him head.
you sure say ajegunle psychiatrist go fit do the work? because grin case no be for here oh Posted: at 12-11-2008 11:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin this boy dey talk sef, abeg make ona bring ajekule psychiatrist make dem cure crase comot for him head.
you sure say ajegunle psychiatrist go fit do the work? because grin case no be for here oh no be mental case be dis ooh... na accumulated wisdom...lol Posted: at 12-11-2008 12:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 12:12 PM (16 years ago) (m) Reply |
orezo at 12-11-2008 12:33 PM (16 years ago) (m) Shebi u don understand now???LOL Posted: at 12-11-2008 12:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wetin...I no know d thing wey concern u for my disciples..oniye na my disciple na Posted: at 12-11-2008 08:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 09:38 PM (16 years ago) (m) Wetin...I no know d thing wey concern u for my disciples..oniye na my disciple na  you na JESUS abi na devil? Posted: at 12-11-2008 09:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 09:38 PM (16 years ago) (m) onyi no fit be your disciple, she too clean for that Posted: at 12-11-2008 09:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u enter the place before Posted: at 12-11-2008 09:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 09:41 PM (16 years ago) (m) u enter the place before  where? Posted: at 12-11-2008 09:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyi no fit be your disciple, she too clean for that  That place wey clean na Posted: at 12-11-2008 09:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
guy is dis a joke.........dis is absolutely rubbish,well next time tink wit ur head not wit ur ass Posted: at 14-11-2008 01:26 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 14-11-2008 01:47 PM (16 years ago) (m) Hmmmmmm... Na wah ooh... Posted: at 14-11-2008 01:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
corah2 at 14-11-2008 03:43 PM (16 years ago) (f) @rezimero i agree wit, bt hin b lik say grin need prayer make hin go 4 Cele pple make dem use green water pray 4 am Posted: at 14-11-2008 03:43 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 04:44 PM (16 years ago) (m) @rezimero
i agree wit, bt hin b lik say grin need prayer make hin go 4 Cele pple make dem use green water pray 4 am
you be bad person oh. you wan increase grin problem with green water? Posted: at 14-11-2008 04:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I dont blame you anyways...you guys roughing mouth here...will you tell me that when you read this joke you dont crack your ribs from Habakuk to nehemaya...and u are pretending. ..Na wah oh Posted: at 14-11-2008 05:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 05:57 PM (16 years ago) (m) I dont blame you anyways...you guys roughing mouth here...will you tell me that when you read this joke you dont crack your ribs from Habakuk to nehemaya...and u are pretending. ..Na wah oh  yes oh with crack our ribs with anger, vexation, annoyance... Posted: at 14-11-2008 05:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 14-11-2008 06:29 PM (16 years ago) (m) Grin dey vex??? Posted: at 14-11-2008 06:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 06:40 PM (16 years ago) (m) grin no sabi vex Posted: at 14-11-2008 06:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |