Skypon2002 at 30-12-2010 02:02 AM (13 years ago) (m) na person dash am that ball wey dey him pics.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-12-2010 02:02 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-12-2010 02:04 AM (13 years ago) (m) he be like say lizzie don fall in love oooo
no she is not in love. i trust her, she not fit cheat on me @lizzie, are u in luv?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-12-2010 02:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Luvnprince at 30-12-2010 07:31 AM (13 years ago) (m) I performed diz joke 4 obama nd GEJ nd dey laughed na only bad belle pple no go fit laugh buh if itz nt funny 2 u huuuh i dont give a hooth.Joor oh.
[email protected] mind dem all..Its pretti funny..hehe..Nd ur jus makin mouth 4 dat Obama thngy jhooorr huh @last sum1 iz makn sense.10ks jare my luvly 6ta. Posted: at 30-12-2010 07:31 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Luvnprince at 30-12-2010 07:35 AM (13 years ago) (m) omo i tire 4 d guy.anyway,them neva mess 4 him brain dats why d guy just dey vibrate.
u b jew. Posted: at 30-12-2010 07:35 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Luvnprince at 30-12-2010 07:40 AM (13 years ago) (m) he be like say lizzie don fall in love oooo
no she is not in love. i trust her, she not fit cheat on me @lizzie, are u in luv? hahahahaha!! U don jonz. Posted: at 30-12-2010 07:40 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xavexdo5 at 30-12-2010 10:02 AM (13 years ago) (m) guy y u jst de console urself na Posted: at 30-12-2010 10:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 30-12-2010 05:24 PM (13 years ago) (m) Xavexdo5, seriously, the guy just dey console himself... Posted: at 30-12-2010 05:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ladolami at 1-01-2011 01:26 PM (13 years ago) (m) guys tot it was suppose to be a joke. Posted: at 1-01-2011 01:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
deguzman at 1-01-2011 01:38 PM (13 years ago) (m) pb4 better pass dis joke Posted: at 1-01-2011 01:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 1-01-2011 07:14 PM (13 years ago) (m) 100 times Posted: at 1-01-2011 07:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Luvnprince at 1-01-2011 07:32 PM (13 years ago) (m) guys tot it was suppose to be a joke.
my bro i tyr 4 dis kynd of pple oh.Bt i dont giv a f*uck. Posted: at 1-01-2011 07:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Luvnprince at 1-01-2011 07:41 PM (13 years ago) (m) poster,y r u dissing terry? itz bcuz he'z a jabber. Posted: at 1-01-2011 07:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 2-01-2011 08:51 AM (13 years ago) (m) he be like say lizzie don fall in love oooo
no she is not in love. i trust her, she not fit cheat on me @lizzie, are u in luv? hahahahaha!! U don jonz. u don mmanya abi
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-01-2011 08:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 2-01-2011 08:53 AM (13 years ago) (m) guy y u jst de console urself na
no mind am that na self consolation but this ur pics fine oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-01-2011 08:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 2-01-2011 08:54 AM (13 years ago) (m) poster,y r u dissing terry? itz bcuz he'z a jabber. and bcos u posted a zoke
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-01-2011 08:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Obijiofor at 2-01-2011 09:21 AM (13 years ago) (f) haven't u heard of old mama youngi Posted: at 2-01-2011 09:21 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 2-01-2011 01:54 PM (13 years ago) (m) i don hear am b4 but not now again are u one?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-01-2011 01:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 2-01-2011 08:20 PM (13 years ago) (m) haven't u heard of old mama youngi
Nope... and we no wan hear. Posted: at 2-01-2011 08:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Obijiofor at 2-01-2011 11:44 PM (13 years ago) (f) close ur teeth if u no wan hear am Posted: at 2-01-2011 11:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 3-01-2011 06:43 AM (13 years ago) (m) close ur teeth if u no wan hear am
u dey form Rambo?lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 3-01-2011 06:43 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |