Swagga (Page 4)

Date: 29-12-2010 10:18 am (14 years ago) | Author: Isaac ayodele
1 2 3 [4] 5 6 7
- terryworld at 11-01-2011 08:33 PM (14 years ago)
(m)
na only purewater she hawk oo
she no even see u wey dey serve concrete since morning yet u are not tire.if the give u anoda 20 bags of cement now,u go use one hand mix am sharply

Posted: at 11-01-2011 08:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 11-01-2011 08:36 PM (14 years ago)
(m)
na true terry, how far u don pump ur wheel barrow tire,, abi u no wan come work tommorow?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 11-01-2011 08:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 11-01-2011 08:41 PM (14 years ago)
(m)
hahahaha skypon borrow the wheelbarrow today oo.he say he get where them call him to work and he said na 7 story building wey dem dey build there

Posted: at 11-01-2011 08:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 11-01-2011 08:50 PM (14 years ago)
(m)
why u no 4low am go, abi u get work for hand? 
skypon so u don dey go outside work?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 11-01-2011 08:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 11-01-2011 09:05 PM (14 years ago)
(m)
hahahaha i tell skypon make him dey 4llow dey go work steady but he said he prefer outside work.now Dangote don give u award and na golden head pan,silver wheelbarrow and bronze shovel u win.

Posted: at 11-01-2011 09:05 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 11-01-2011 09:21 PM (14 years ago)
(m)
with iron handglove........onye  oshi.
Posted: at 11-01-2011 09:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 11-01-2011 09:31 PM (14 years ago)
(m)
hahaha yeah iron handgrove.
Which day we go go thanxgiving 4 d awards?

Posted: at 11-01-2011 09:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 11-01-2011 09:34 PM (14 years ago)
(m)
make u finish ur work first na..... abi u wan make i giam to anoda wheel barrow pusher?
Posted: at 11-01-2011 09:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 11-01-2011 09:59 PM (14 years ago)
(m)
hehehe abeg give am skypon

Posted: at 11-01-2011 09:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 11:49 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-01-2011 08:18 PM
in peace
Grin Grin
u bad ooo
u want make she go the other world? Grin

Posted: at 12-01-2011 11:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 11:50 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-01-2011 08:28 PM
i wonda wetin she work wen she dey tire?Huh?Huh?Huh?Huh?

since wey u dey service am for ur room, u no know
now she dey tell u say she tire, u dey form abi? Grin Grin

Posted: at 12-01-2011 11:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 11:53 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-01-2011 08:36 PM
na true terry, how far u don pump ur wheel barrow tire,, abi u no wan come work tommorow?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?

 Grin Grin Grin

partners in bricklaying

Posted: at 12-01-2011 11:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 12-01-2011 11:57 AM (14 years ago)
(m)
d guy too dey form.

Posted: at 12-01-2011 11:57 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 12:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-01-2011 08:50 PM
why u no 4low am go, abi u get work for hand? 
skypon so u don dey go outside work?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?

na me and terry go the work ooo
him don dey lie

na only today me and terry go outside work

Posted: at 12-01-2011 12:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 12:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 11-01-2011 09:05 PM
hahahaha i tell skypon make him dey 4llow dey go work steady but he said he prefer outside work.now Dangote don give u award and na golden head pan,silver wheelbarrow and bronze shovel u win.

congratulations kaycee
u be champion for bricklaying Grin

Posted: at 12-01-2011 12:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 12:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 11-01-2011 09:59 PM
hehehe abeg give am skypon

if him give me i go collect am but make u cno come borrow am for my hand ooo
cos i no go give u Angry

Posted: at 12-01-2011 12:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 12-01-2011 10:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 12-01-2011 11:50 AM
Quote from: kaycee22 on 11-01-2011 08:28 PM
i wonda wetin she work wen she dey tire?Huh?Huh?Huh?Huh?

since wey u dey service am for ur room, u no know
now she dey tell u say she tire, u dey form abi? Grin Grin
na only 1 i do oooooo.....
Posted: at 12-01-2011 10:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-01-2011 10:59 PM (14 years ago)
(m)
but u do at all nah.

Posted: at 12-01-2011 10:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 12-01-2011 11:12 PM (14 years ago)
(m)
dat small thing wen i do.... abegooooooo.
Posted: at 12-01-2011 11:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-01-2011 11:20 PM (14 years ago)
(m)
but u split inside her vineyard.

Posted: at 12-01-2011 11:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  2. Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)

  3. Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10

  4. Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN

  5. Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners

  6. Stunning Photos From The 11th Edition of the AMVCA Awards Red Carpets

  7. Burial Arrangements For Delta State Governor’s Aide, Shimite Nwakalo Bello Has Been Fixed

  8. Nigerians React As Candidates Call Out JAMB Over Just Released 2025 UTME Results

  9. Pat Utomi Bows Out of Politics, Declares Total Exit from Public Office And Government Deals

  10. NAPTIP Rescues 2-Year-Old Sold For ₦100,000, Hunts For Child’s Real Parents

  11. Two Suspected Burglars Nabbed For Stealing Boxers, Singlet, Shirts In Ogun

  12. 28-Year-Old Pastor's Daughter, Gifty Kyere Dies Mysteriously At 23-Yr-Old Boyfriend’s Home

  13. ISWAP Informant Neutralised By Nigeria Troops In Borno Night Ambush

  14. Midnight Fire Guts Fegge Building, Destroys Multi-Million Naira Property


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions