Swagga (Page 7)

Date: 29-12-2010 10:18 am (13 years ago) | Author: Isaac ayodele
1 ... 4 5 6 [7]
- coolandrea at 19-01-2011 05:11 PM (13 years ago)
(f)
Hi all.. Na who ask u 2 make a shoutout?
Posted: at 19-01-2011 05:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- xavexdo5 at 19-01-2011 06:52 PM (13 years ago)
(m)
na crime?
Posted: at 19-01-2011 06:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 19-01-2011 06:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 01:44 PM
na e born u? If yes, hw u self go be*
hw hin go born me..

me na sweetboy boy na

i just like d guy sha na correct guy
Posted: at 19-01-2011 06:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 19-01-2011 06:58 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 19-01-2011 06:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 08:01 PM (13 years ago)
(f)
But xavex u mean say, out of evrytin wey dem share, na d picture reach ur hand?
Posted: at 19-01-2011 08:01 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chimeskan at 19-01-2011 08:07 PM (13 years ago)
(m)
am suprise

Posted: at 19-01-2011 08:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 08:09 PM (13 years ago)
(f)
wetin surprise u? Wat of ur own pic? U inherit na?
Posted: at 19-01-2011 08:09 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 08:11 PM (13 years ago)
(f)
wetin surprise u? Wat of ur own pic? U inherit am?
Posted: at 19-01-2011 08:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- xavexdo5 at 19-01-2011 08:40 PM (13 years ago)
(m)
no ooooo
 
i collect my own share na
Posted: at 19-01-2011 08:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 20-01-2011 12:05 AM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 20-01-2011 12:05 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 20-01-2011 05:13 AM (13 years ago)
(f)
hmn**
Posted: at 20-01-2011 05:13 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-01-2011 07:28 AM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 20-01-2011 07:28 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 20-01-2011 03:55 PM (13 years ago)
(f)
Somebody wan cry
Posted: at 20-01-2011 03:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 20-01-2011 03:59 PM (13 years ago)
(m)
abeg na who?

Posted: at 20-01-2011 03:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 10:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 18-01-2011 11:05 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 05:48 PM
u sef tire me...wetin? Na hw many joke u don post?
i go slap u 4 liver

u wan slap ur wife? Cheesy

Posted: at 21-01-2011 10:19 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 10:22 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 19-01-2011 02:54 AM
na lie cos when skypon wan enta,d tin no even gree 4 am cos e tight like central bank gate.so u want to tell me that sb must have entered b4 u came?

na lie ooooo terry
i no even dream of entering at alllllllllllllllllllllll
maybe na xavexdos Grin

Posted: at 21-01-2011 10:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 10:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 10:47 AM
wheda na flourish or polish b ur name, i no wan knw. U beta take ur time o* wetin b all ds wan na? U disgrace my Terry bcos e write u leta, i no talk, nw u wan cm use ur busy body spoil my own?

no need to make noise here
make una throw blow
make we see who get terry 4 real

grin! grin!! grin!!! bell don ring
oya fight

first to blow i go give am N1000 Grin Grin

Posted: at 21-01-2011 10:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 10:28 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 19-01-2011 02:10 PM
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 10:47 AM
wheda na flourish or polish b ur name, i no wan knw. U beta take ur time o* wetin b all ds wan na? U disgrace my Terry bcos e write u leta, i no talk, nw u wan cm use ur busy body spoil my own?

ok now

you neva sabi anything oooo
me and u go enter the same trousers for this forum if u no leave my husband oooo

yeye
see dat ur glasses like coolandrea own Grin Grin Grin Grin Grin Grin

no just near my terry oooo

make una throw blow jare

Posted: at 21-01-2011 10:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 10:30 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 03:00 PM
make we no fight na.. Me self no even wnt terry again* tel ur Terry make e stop 2 dey write luv msg cm my inbox**
aaaaaaaaaah
florish don win u oooo
so u don leave terry?
 Grin

Posted: at 21-01-2011 10:30 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 10:32 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 20-01-2011 03:59 PM
abeg na who?
na ur x-wife coolandrea Cheesy

Posted: at 21-01-2011 10:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7]