Confused! She is a mummy's girl (Page 3)

Date: 30-12-2010 9:12 am (14 years ago) | Author: big dick
1 2 [3] 4 5 6 ... 14
- Henchmann at 30-12-2010 01:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:10 AM
maybe she and her mum dey do


This girl, na wa for u oh

Ah ah! If u no talk funny thing u no fit rest?

Which kind talk be dat? in fact, u be real yeye babe. Abi u want make hypertension kill my man, even if wetin u talk dey possible for today's world, no be this time wey my man need encouragement wey u go tell am bitter truth like dat.

Anyway, I dey feel u big time. Ee fit be so oh.
Posted: at 30-12-2010 01:32 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:56 AM
something

Some thing like wat
Posted: at 30-12-2010 01:34 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 11:14 AM
fi mi le jor

U must talk d something.

Mo' se' fiele
Posted: at 30-12-2010 01:36 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 30-12-2010 11:20 AM
hhhmmmm! no comment

Why u wan talk b4, ur face too worwor
Posted: at 30-12-2010 01:38 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-12-2010 01:39 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 01:32 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:10 AM
maybe she and her mum dey do


This girl, na wa for u oh

Ah ah! If u no talk funny thing u no fit rest?

Which kind talk be dat? in fact, u be real yeye babe. Abi u want make hypertension kill my man, even if wetin u talk dey possible for today's world, no be this time wey my man need encouragement wey u go tell am bitter truth like dat.

Anyway, I dey feel u big time. Ee fit be so oh.


 Grin Grin Grin Grin Grin
la lolo

Posted: at 30-12-2010 01:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 30-12-2010 01:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 01:34 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:56 AM
something

Some thing like wat

u no naaaaaaaa

Posted: at 30-12-2010 01:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: dwanna78 on 30-12-2010 11:27 AM
weytin  mama and dougther  dey do tell us now?sophina

Yes oh, ask her
Posted: at 30-12-2010 01:41 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-12-2010 01:43 PM (14 years ago)
(f)
Ask me wetin

Posted: at 30-12-2010 01:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 01:41 PM
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 01:34 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:56 AM
something

Some thing like wat

u no naaaaaaaa

If i wake up wan day com hjear say u done close ur account for NAIJA palls, chai I go cry soteeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee people wey come beg me go follow dey cry.

Ua fun to be with, I just like ur contributions
Posted: at 30-12-2010 01:44 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 30-12-2010 01:45 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on 30-12-2010 01:18 PM
Quote from: blessedme on 30-12-2010 12:39 PM
Quote from: moneyinbrakemi on 30-12-2010 12:36 PM
person pikin ke? Wetin make her gree for the guy?
All this small girls dey like bite wetin dem nor fit chew abi?
u as a matured man u for no say dis fruit never ripe well in terms of other things except puberty development

Na U make me "MAN" i be somebody beloveth CHILD too
BUT with proper training I'm try to Live Unto PERFECTION cos non is PERFECT...
I nor dey for woman matter o

i was refering to d poster and not u
Posted: at 30-12-2010 01:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 30-12-2010 01:47 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 01:44 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 01:41 PM
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 01:34 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 10:56 AM
something

Some thing like wat

u no naaaaaaaa

If i wake up wan day com hjear say u done close ur account for NAIJA palls, chai I go cry soteeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee people wey come beg me go follow dey cry.

Ua fun to be with, I just like ur contributions


chai!!!  :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(

Posted: at 30-12-2010 01:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 11:42 AM
nuttin like patience here.. dem dey do..period

U again abi, All these ur high level language wey even BILL GATE no fit understand.
Abeg explain oh oh, make we know.
Posted: at 30-12-2010 01:48 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 30-12-2010 01:48 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 30-12-2010 01:28 PM
Quote from: blessedme on 30-12-2010 12:24 PM
by d way dis poster ow old are u?
u want go marry person child abi
she is still very young and just entering adult hood
i will advice u leave her alone for now


Huh !! Did i hear you call 19yrs old girl, Child ?? hmmm some 19yrs old girls know more than their mama know. Trust me on this one.

But Poster, if you really want to be with that girl in a clean sheet, try to meet her mum and make her understand how much you care for her daughter.
i agree wif u buh to an extent
Posted: at 30-12-2010 01:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 30-12-2010 01:45 PM
Quote from: moneyinbrakemi on 30-12-2010 01:18 PM
Quote from: blessedme on 30-12-2010 12:39 PM
Quote from: moneyinbrakemi on 30-12-2010 12:36 PM
person pikin ke? Wetin make her gree for the guy?
All this small girls dey like bite wetin dem nor fit chew abi?
u as a matured man u for no say dis fruit never ripe well in terms of other things except puberty development

Na U make me "MAN" i be somebody beloveth CHILD too
BUT with proper training I'm try to Live Unto PERFECTION cos non is PERFECT...
I nor dey for woman matter o

i was refering to d poster and not u

Why u dey fear ram?
Posted: at 30-12-2010 01:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-12-2010 01:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 01:48 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 11:42 AM
nuttin like patience here.. dem dey do..period

U again abi, All these ur high level language wey even BILL GATE no fit understand.
Abeg explain oh oh, make we know.

no make me vex shoot u this catapult for nyash oooooooooo
why u dey follow follow me up and dan naaaaaa

Posted: at 30-12-2010 01:51 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:52 PM (14 years ago)
(m)
Sophiebaby, If u like chang ur picture 1001 times, i go still know u.
Posted: at 30-12-2010 01:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 01:51 PM
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 01:48 PM
Quote from: sophiebaby on 30-12-2010 11:42 AM
nuttin like patience here.. dem dey do..period

U again abi, All these ur high level language wey even BILL GATE no fit understand.
Abeg explain oh oh, make we know.

no make me vex shoot u this catapult for nyash oooooooooo
why u dey follow follow me up and dan naaaaaa

Me? shoot me? Abi U no dey fear face
Posted: at 30-12-2010 01:54 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-12-2010 01:56 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Henchmann on 30-12-2010 01:52 PM
Sophiebaby, If u like chang ur picture 1001 times, i go still know u.

na my mama be dat o

Posted: at 30-12-2010 01:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 30-12-2010 01:56 PM (14 years ago)
(f)
someone is koloing and mentalling for sophiakanda
Posted: at 30-12-2010 01:56 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Henchmann at 30-12-2010 01:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bittersweet on 30-12-2010 11:43 AM
Quote from: blessedme on 30-12-2010 10:56 AM
Quote from: bittersweet on 30-12-2010 09:35 AM
Quote from: leorayvon2k2 on 30-12-2010 09:27 AM
she is 19.

Hm!Young but still... Undecided
I guess her mom is kind of harsh when it's about her daughter and boys,so that would explain those reactions of her.
Have u met her mother?
If your intentions are good,meet her and earn her trust,because it seems that, for now,your girlfriend needs her mom's approval
for everything!


well said

Thx! Wink
Don't mention, am used to it.
Posted: at 30-12-2010 01:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 14

Featured Discussions