blessedme at 30-12-2010 02:33 PM (14 years ago) (f) by d way dis poster ow old are u? u want go marry person child abi she is still very young and just entering adult hood i will advice u leave her alone for now
Huh !! Did i hear you call 19yrs old girl, Child ?? hmmm some 19yrs old girls know more than their mama know. Trust me on this one. But Poster, if you really want to be with that girl in a clean sheet, try to meet her mum and make her understand how much you care for her daughter. i agree wif u buh to an extent No b small gal lyk dat cos she is bigger than her age.na final year she dey 4 skl. interesting, i respect her alot then cos she have regards for her parent for her not to pick ha calls in d mum's presence Posted: at 30-12-2010 02:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
samboko at 30-12-2010 02:35 PM (14 years ago) (m) 19 for here na under age oh Posted: at 30-12-2010 02:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 02:35 PM (14 years ago) (f) person pikin ke? Wetin make her gree for the guy? All this small girls dey like bite wetin dem nor fit chew abi?
u as a matured man u for no say dis fruit never ripe well in terms of other things except puberty development Na U make me "MAN" i be somebody beloveth CHILD too BUT with proper training I'm try to Live Unto PERFECTION cos non is PERFECT... I nor dey for woman matter oi was refering to d poster and not u I for fear u o__cos the statement be like say na me you pose am to...not at all Posted: at 30-12-2010 02:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 02:36 PM (14 years ago) (f) She's still very young.her mum wants the best for her,cos at that age she needs to be serious with her education.hmmm i dont think getting to meet her mum will be a good idea.well ,talk to her.if she feels its ok,then go visit her family.if not ,dont.cos she knows her mum better than anyone else.
well said too Posted: at 30-12-2010 02:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 02:37 PM (14 years ago) (f) 19 for here na under age oh
tell d poster pls Posted: at 30-12-2010 02:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 02:38 PM (14 years ago) (f) mummy's something
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 02:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na u get ur mouth Posted: at 30-12-2010 02:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 02:42 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 30-12-2010 02:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 30-12-2010 02:43 PM (14 years ago) (f) She's still very young.her mum wants the best for her,cos at that age she needs to be serious with her education.hmmm i dont think getting to meet her mum will be a good idea.well ,talk to her.if she feels its ok,then go visit her family.if not ,dont.cos she knows her mum better than anyone else.
well said too thanks.cos naija mum's no be oyinbo waa dey welcome boyfriends at such age.the first thing wey dem go dey think if you tell them say you get boyfriend na "pregnancy".i dont blame them becos when a girl ends up with belle,people blame mothers. Posted: at 30-12-2010 02:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 02:44 PM (14 years ago) (f) money and blessing sometin
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 02:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
19 for here na under age oh
tell d poster pls When did u get ur first boyfriend eh. Posted: at 30-12-2010 02:45 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 02:46 PM (14 years ago) (f) She's still very young.her mum wants the best for her,cos at that age she needs to be serious with her education.hmmm i dont think getting to meet her mum will be a good idea.well ,talk to her.if she feels its ok,then go visit her family.if not ,dont.cos she knows her mum better than anyone else.
well said too thanks.cos naija mum's no be oyinbo waa dey welcome boyfriends at such age.the first thing wey dem go dey think if you tell them say you get boyfriend na "pregnancy".i dont blame them becos when a girl ends up with belle,people blame mothers. exactly Posted: at 30-12-2010 02:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 02:47 PM (14 years ago) (f) 19 for here na under age oh
tell d poster pls When did u get ur first boyfriend eh. 20 Posted: at 30-12-2010 02:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 02:48 PM (14 years ago) (f) hahahahahahaha
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 02:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
19 for here na under age oh
tell d poster pls When did u get ur first boyfriend eh. Posted: at 30-12-2010 02:48 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 02:48 PM (14 years ago) (f) me na last yr ooooooooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 02:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 30-12-2010 02:50 PM (14 years ago) (f) lol. Posted: at 30-12-2010 02:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 30-12-2010 02:50 PM (14 years ago) (m)
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 30-12-2010 02:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 02:51 PM (14 years ago) (f) another lol Posted: at 30-12-2010 02:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 02:53 PM (14 years ago) (m) person pikin ke? Wetin make her gree for the guy? All this small girls dey like bite wetin dem nor fit chew abi?
u as a matured man u for no say dis fruit never ripe well in terms of other things except puberty development Na U make me "MAN" i be somebody beloveth CHILD too BUT with proper training I'm try to Live Unto PERFECTION cos non is PERFECT... I nor dey for woman matter oi was refering to d poster and not u Why u dey fear ram? NOT AT ALL___I dey create my point Ok now, she can see u - john cena Posted: at 30-12-2010 02:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |