Husband: How is the situation?
Official: It's fine 3 are out... hop to get another 7 out by lunch..





Posted: at | |
Husband: How is the situation? Official: It's fine 3 are out... hop to get another 7 out by lunch.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
posted b4 b4 Reply
| |||||
see dis mugu; na u postam or na dat Oyinbo wey dey for ur side? ReplyChai! if i catch u go tell mi d day u kom start de write nonsense!
| |||||
fandos abi na pando yam.. whichever one, check old jokes if your browsing ticket never finish, you go see am Reply
| |||||
I dey kom but if u fit chekam for mi I go lyk sins u knw where de putam... see ur mouth lyk pando yam Replyjst mention de pesin wey postam b4 final. dont talk grama here!
| |||||
lol, poor man Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: fandos on 30-12-2010 04:45 PM see dis mugu; na u postam or na dat Oyinbo wey dey for ur side? Chai! if i catch u go tell mi d day u kom start de write nonsense! talking rubbish abeg quench jare ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: bodeniyi on 30-12-2010 04:57 PM fandos abi na pando yam.. whichever one, check old jokes if your browsing ticket never finish, you go see am ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: fandos on 30-12-2010 04:45 PM see dis mugu; na u postam or na dat Oyinbo wey dey for ur side? bia mr man wetin?old joke na im u post and u come dey make noise here. Chai! if i catch u go tell mi d day u kom start de write nonsense! A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
huhuhuhuhuh he fainted or wat? Reply
| |||||
the cricket man de answer who him no know Reply
| |||||
hahahaha abeg no comment Reply
| |||||
Quote from: terryworld on 2-01-2011 05:17 PM Quote from: fandos on 30-12-2010 04:45 PM see dis mugu; na u postam or na dat Oyinbo wey dey for ur side? bia mr man wetin?old joke na im u post and u come dey make noise here.Chai! if i catch u go tell mi d day u kom start de write nonsense! leave am, them never break bottle for him head b4 ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na waa oooo ReplyHappy New Year everyone
| |||||
same to u Reply![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)