football rules (Page 3)

Date: 30-12-2010 9:53 pm (14 years ago) | Author: obarakpor onome afie
1 2 [3] 4
- kaycee22 at 12-01-2011 10:18 PM (14 years ago)
(m)
some pipo no dey even try to try @all @all.
Posted: at 12-01-2011 10:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 12-01-2011 10:22 PM (14 years ago)
(m)
i de come make i check my yahoo mail
Posted: at 12-01-2011 10:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 12-01-2011 10:29 PM (14 years ago)
(m)
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.
Posted: at 12-01-2011 10:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-01-2011 11:07 PM (14 years ago)
(m)
yeah na true

Posted: at 12-01-2011 11:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xavexdo5 at 12-01-2011 11:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 12-01-2011 10:29 PM
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.
see this old donkey! d small prick wey u get u still wan cut am.u no wan pity urself abi?
Posted: at 12-01-2011 11:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 13-01-2011 07:22 AM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 13-01-2011 07:22 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 13-01-2011 03:26 PM (14 years ago)
(f)
Passing
Posted: at 13-01-2011 03:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 13-01-2011 05:41 PM (14 years ago)
(m)
am on stop and check duty.

Posted: at 13-01-2011 05:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blazingdiamond at 14-01-2011 09:26 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: xavexdo5 on 12-01-2011 11:54 PM
Quote from: kaycee22 on 12-01-2011 10:29 PM
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.
see this old donkey! d small prick wey u get u still wan cut am.u no wan pity urself abi?

hahaha Grin Grin
Posted: at 14-01-2011 09:26 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blazingdiamond at 14-01-2011 09:29 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: kaycee22 on 12-01-2011 10:29 PM
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.

mehn the guy face eh na nightmare
Posted: at 14-01-2011 09:29 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 14-01-2011 10:21 AM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 14-01-2011 10:21 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 14-01-2011 09:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 12-01-2011 11:54 PM
Quote from: kaycee22 on 12-01-2011 10:29 PM
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.
see this old donkey! d small prick wey u get u still wan cut am.u no wan pity urself abi?
na me u dey call old donkey?Huh?Huh?Huh??
how wish u reach to be donkey sef , c ur expired face lyk orange wen gwongworo match....
with ur head lyk carton.... ur mouth lyk whistle.....ur teeth lyk independence rice....,
 u dey craze?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
Posted: at 14-01-2011 09:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 14-01-2011 09:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blazingdiamond on 14-01-2011 09:26 AM
Quote from: xavexdo5 on 12-01-2011 11:54 PM
Quote from: kaycee22 on 12-01-2011 10:29 PM
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.
see this old donkey! d small prick wey u get u still wan cut am.u no wan pity urself abi?

hahaha Grin Grin
why  u dey laff?Huh?Huh?Huh??////
Posted: at 14-01-2011 09:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 14-01-2011 10:11 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 12-01-2011 10:22 PM
i de come make i check my yahoo mail

oya go check am
make u just dey go like that oooo
no com back Grin

Posted: at 14-01-2011 10:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-01-2011 10:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 12-01-2011 10:29 PM
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.

 Grin Grin
pity am ooo

Posted: at 14-01-2011 10:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-01-2011 10:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 12-01-2011 11:54 PM
Quote from: kaycee22 on 12-01-2011 10:29 PM
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.
see this old donkey! d small prick wey u get u still wan cut am.u no wan pity urself abi?
Cheesy Grin Grin Grin

ur own big abi

Posted: at 14-01-2011 10:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 14-01-2011 10:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blazingdiamond on 14-01-2011 09:29 AM
Quote from: kaycee22 on 12-01-2011 10:29 PM
c ur face lyk ur yahoo mail pasword...... abeg no come back here againooooo.

mehn the guy face eh na nightmare

its more than nightmare even Cheesy

Posted: at 14-01-2011 10:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 15-01-2011 12:13 PM (14 years ago)
(m)
then worst than  horror

Posted: at 15-01-2011 12:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 16-01-2011 01:46 AM (14 years ago)
(m)
and still worst than that

Posted: at 16-01-2011 01:46 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 16-01-2011 07:34 AM (14 years ago)
(m)
but its not worst than worst

Posted: at 16-01-2011 07:34 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions