Luvnprince at 2-01-2011 06:10 PM (13 years ago) (m) Look likes some post which will earn its poster some slaps mtcheeew,c wetin dis muntula dey yan. @ poster, i get one bag of slap for u ooo ur new year gift me sef get 1container of slap 4 u as new yr gift,kpians. Posted: at 2-01-2011 06:10 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
MrDon at 2-01-2011 06:39 PM (13 years ago) (m) made me bored Posted: at 2-01-2011 06:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 2-01-2011 08:44 PM (13 years ago) (m) E bin get 1 guy,he luvs smokn,so one day he wz alone @ home smokn,wen he wz about 2 finish he too a lng 1 nsyde,immediately hz fada opened d dor,so he cld'nt release d smoke outsyd,so evry ques hz fada wz askn hm he wz jst noddn hz head,wen he cld'nt control it,he broke down n tears nd said papa pray 4 me i no knw wetin hapen since monin smoke jst dey comot 4rm my maut.
WHICH kyn thing be diz,,,, abi u get hangova? Posted: at 2-01-2011 08:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Obijiofor at 2-01-2011 11:05 PM (13 years ago) (f) where e happen Posted: at 2-01-2011 11:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wizdum at 3-01-2011 01:57 AM (13 years ago) (m) jst spoilt my day.hiss
The greatest need of a man is direction;where their is no direction,you dont have a drive. Posted: at 3-01-2011 01:57 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 3-01-2011 06:36 AM (13 years ago) (m) E bin get 1 guy,he luvs smokn,so one day he wz alone @ home smokn,wen he wz about 2 finish he too a lng 1 nsyde,immediately hz fada opened d dor,so he cld'nt release d smoke outsyd,so evry ques hz fada wz askn hm he wz jst noddn hz head,wen he cld'nt control it,he broke down n tears nd said papa pray 4 me i no knw wetin hapen since monin smoke jst dey comot 4rm my maut.
WHICH kyn thing be diz,,,, abi u get hangova? i tire oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 3-01-2011 06:36 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-01-2011 10:09 AM (13 years ago) (m) jst spoilt my day.hiss
no mind that otombo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-01-2011 10:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 3-01-2011 02:07 PM (13 years ago) (m) e b like say na wetin u do wen ur pale enter house abi Posted: at 3-01-2011 02:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
elusakin at 3-01-2011 05:01 PM (13 years ago) (m) Copied from RMD Joke when he was the MC at Teju Baby Face Comedy Show in 2000. Posted: at 3-01-2011 05:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 3-01-2011 05:24 PM (13 years ago) (m) we don hear u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-01-2011 05:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 3-01-2011 08:54 PM (13 years ago) (m) E bin get 1 guy,he luvs smokn,so one day he wz alone @ home smokn,wen he wz about 2 finish he too a lng 1 nsyde,immediately hz fada opened d dor,so he cld'nt release d smoke outsyd,so evry ques hz fada wz askn hm he wz jst noddn hz head,wen he cld'nt control it,he broke down n tears nd said papa pray 4 me i no knw wetin hapen since monin smoke jst dey comot 4rm my maut.
WHICH kyn thing be diz,,,, abi u get hangova? i tire oo [/quote na free drink hangova u get? Posted: at 3-01-2011 08:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
E bin get 1 guy,he luvs smokn,so one day he wz alone @ home smokn,wen he wz about 2 finish he too a lng 1 nsyde,immediately hz fada opened d dor,so he cld'nt release d smoke outsyd,so evry ques hz fada wz askn hm he wz jst noddn hz head,wen he cld'nt control it,he broke down n tears nd said papa pray 4 me i no knw wetin hapen since monin smoke jst dey comot 4rm my maut.
you try jare...... no mind those bad belle
Posted: at 4-01-2011 01:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 4-01-2011 02:29 PM (13 years ago) (m) Na kukuye him bin de smoke?.
u go fear kukuyeye
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-01-2011 02:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 4-01-2011 03:02 PM (13 years ago) (m) Copied from RMD Joke when he was the MC at Teju Baby Face Comedy Show in 2000.
??
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-01-2011 03:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
H-BAR at 5-01-2011 03:08 PM (13 years ago) (m) I dey feel you, Luvnprince Posted: at 5-01-2011 03:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |