hmmm kasha abi sasha naija don finish you with mouth for this one today Posted: at 2-01-2011 06:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
who is she? wetin she dey sing? mumu somebody! even 2FACE neva talk am Posted: at 2-01-2011 07:06 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
otagermo at 2-01-2011 07:18 PM (14 years ago) (m) hahahahaha.did i hear the fufu head say, private jet,abi private airline!!!!!!!!!!!!!!!!! for me,i for surgest aircraft,no no..na wictchcraft dey ok for her and her fufu face. gbakoro. Posted: at 2-01-2011 07:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terdue at 2-01-2011 07:32 PM (14 years ago) (m) she go old Posted: at 2-01-2011 07:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 2-01-2011 07:47 PM (14 years ago) (m) this is simple arithmethic make we all agree say we no fit buying her album again and we no fit attend any show she involve. we go no which place she want enter private jet go. maybe her village wey federal road no pass.
I support ur views.........bro
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 2-01-2011 07:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fineguy147 at 2-01-2011 07:54 PM (14 years ago) (m) wetin dey worry that idiot, how much she get, which can stupid talk be that, u important pass people wey make u who u be, na wa,notin for u and u dey talk like this, no wonder them say, SHE IS JUST A PAPPER, IF SHE BECOME A RULER, THAT MEANS THEY WILL BUILD A ROAD THAT SHE WILL BE PASSING ALONE Posted: at 2-01-2011 07:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
darling4 at 2-01-2011 08:41 PM (14 years ago) (m) even people way don meka m never even talk  people like 2face,TIMAYA NEVER TALK NA GOOD FOR NOTHING DE TALK  . Posted: at 2-01-2011 08:41 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
qween-O at 2-01-2011 09:58 PM (14 years ago) (f) even if celebrities have their own private airline, she wont get on it... cos she aint all that; she's nobody!! Posted: at 2-01-2011 09:58 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
nnennababe at 2-01-2011 10:05 PM (14 years ago) (f) na wah 4 ds sasha....wetin dey do her sef? Posted: at 2-01-2011 10:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
paddy10001 at 2-01-2011 10:15 PM (14 years ago) (m) charter baby, if u need special privilege as a celebrity, u can charter a plane to take u and your group around. Now if u can't afford to charter, then shut ur mouth and fly like the rest of the public. I believe u are a starving artist at this point, you are still in the minor league, baby. Posted: at 2-01-2011 10:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
naommi at 2-01-2011 11:08 PM (14 years ago) (f) ???Pls help me tel am say make e go donate the little moni wey she tink say e plenty to an orphanage home.. she is just an idiot, even if she get moni sef why she no go and spend it on her family,this gurl is very stupid. [email protected] her. Posted: at 2-01-2011 11:08 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
MadonMolar at 2-01-2011 11:20 PM (14 years ago) (m) Wetin concern me with sasha, no be that jamaican girl wey dey sing with sean paul? she be nigerian? Na waa o, any way sha, Make she try dey buy 1st class tickets na wetin he fellow celebrities dey use. make no dey do online booking again! Make una help me tell am say the wahla wey she dey get na because she wan use 3k fly. when u have money ur agents will do both booking, check in etc. that how we fly! Posted: at 2-01-2011 11:20 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 2-01-2011 11:22 PM (14 years ago) (m) na wa ooo Posted: at 2-01-2011 11:22 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
elmigo at 2-01-2011 11:33 PM (14 years ago) (f) hahaha...the day they will provide private plane for entertainers that is the same day they will provide private plane for all the hardworking business people that miss appointment because their flights where cancelled or is it only entertainers that have jobs that warrant flight movement..kmt Posted: at 2-01-2011 11:33 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
u people live the girl alone; she felling that is only her time will come even she make people hate her even she want to say such thing; not for were we dey when men when them get four head thy she d talk beygggggggg make she go hide her lay u are the one that cause insults for urself; if u need something for urself is mean u wil be tell the hol world even u make people speak much English this time arand Posted: at 2-01-2011 11:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
donuche at 2-01-2011 11:43 PM (14 years ago) (m) she is just an idiot for all i care because we had the micheal jackson ,tupac and 50cent,eminem,lil kim in america who were all world known entertainers and none of them have ever advocated for a private airline for just the entertainers. i can see her falling very soon because pride have enter into. she is nothing but an A*#S for all i care. by the was who knows that shasha,sasha,geisha,oshasha or whatever she calls her stupid self?.i dont even know any of her song while i have a lot of nigerian hipup musics on my laptop. how many award has she won localy and internationally?. can we compare her in any way with tuface,psquare,timaya etc but yet none of them have come out to say this rubbish. she will loose many of her fans for this her stupid comments. pride goes before down fall Posted: at 2-01-2011 11:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ernanzy at 2-01-2011 11:44 PM (14 years ago) (m) She aint crios,hu did she tink she is? Let her go n buy private jet na.So selfish Posted: at 2-01-2011 11:44 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
No be her fault, na swebe dey wory her. this na heritage for we Black ( to see others as a no body at any slightest oportunity.) Na wao! Posted: at 2-01-2011 11:51 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
donuche at 2-01-2011 11:53 PM (14 years ago) (m) the more i read people s comment about this bitch and ashawo 10 10 kobo the more i get angry with her Posted: at 2-01-2011 11:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omapri at 3-01-2011 12:19 AM (14 years ago) (f) ahahahahahahahaha thats all i cn do interesting comments Posted: at 3-01-2011 12:19 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |