


how u dey ooo
so if terry touch u, u go slap am?
aaah terry u don hear am nah!!




Posted: at | |
Quote from: florish4love on 6-01-2011 08:42 AM U fit try am make u get big slap ![]() ![]() ![]() how u dey ooo so if terry touch u, u go slap am? aaah terry u don hear am nah!! ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: bodeniyi on 6-01-2011 07:52 PM I fly kite so tay... I dey rush comot for school running home to meet the power rangers.. hehehe i trust u nahu be pako champion but u no pako reach me oooo ![]() ![]() u ride tyre and keke? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
you no see am say he dey included inside ..... Reply
| |||||
ee no dey there ooooo ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
he dey inside.. check well well, you drunk to read? Reply
| |||||
another ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
![]() ![]() ok, u play suwe, Touch and do? U follow watch Birdman?. ol boy dem old days we run thingssss ![]()
| |||||
Quote from: bodeniyi on 10-01-2011 05:50 AM he dey inside.. check well well, you drunk to read? ok wait make the kaikai wey i drink cool down first for my body ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: ademola78 on 10-01-2011 12:04 PM ![]() ![]() ok, u play suwe, Touch and do? U follow watch Birdman?. ol boy dem old days we run thingssss ![]() u do wording? that time we go dey word our selves that time my best wording na ''u mess fufu fly fence'' ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Add your own jare Reply
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
@bode welldone!!! Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 11-01-2011 01:46 PM Quote from: ademola78 on 10-01-2011 12:04 PM ![]() ![]() ok, u play suwe, Touch and do? U follow watch Birdman?. ol boy dem old days we run thingssss ![]() u do wording? that time we go dey word our selves that time my best wording na ''u mess fufu fly fence'' ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
THIS IS GOOD...I JUST THEY LAUGH Reply
| |||||
ok..thx Reply
| |||||
u no do ''tinko tinko'' nd ''my grandmother has a big skirt'' nd ''idi ore mi lemi o fi si''? Reply
| |||||
that one na women game ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
I tire ooo Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)