U too u laugh cos u know the thing wey u carry. ok contmew bad belle. Posted: at 10-11-2008 10:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahaha! pretty funny! Posted: at 10-11-2008 11:09 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hidden pearl, i still remember your face, is this a sketch of your picture? Posted: at 10-11-2008 11:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
e4ma at 10-11-2008 11:48 PM (15 years ago) (f) haaaaaaa they are at it again @grin_genius4lif and @rezimero head to head oya DINGGGGGGGG!!!!!!!!!!!!! Posted: at 10-11-2008 11:48 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
rezimero at 11-11-2008 05:35 PM (15 years ago) (m) e no reach me oh. send another one Posted: at 11-11-2008 05:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezi u sure say no be u rush all? Posted: at 12-11-2008 06:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 11:05 AM (15 years ago) (m) Reply |
d speed wey u take rush those one make me fear, u fit bite my lips sef? Posted: at 12-11-2008 11:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 11:55 AM (15 years ago) (m) Reply |
orezo at 12-11-2008 12:47 PM (15 years ago) (m) Rezi una no know sey grin dey pretend sey e blind dats y he wear dark google??? B4 onyi select d gbosa he don count dem and he quickly snatch dem...LOL Posted: at 12-11-2008 12:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahaaaa... grin sef Posted: at 12-11-2008 02:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 05:44 PM (15 years ago) (m) Rezi una no know sey grin dey pretend sey e blind dats y he wear dark google??? B4 onyi select d gbosa he don count dem and he quickly snatch dem...LOL
na im make me dey fear the guy Posted: at 12-11-2008 05:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-11-2008 06:00 PM (15 years ago) (m) Fear am wella oooh.@rezi Posted: at 12-11-2008 06:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@orezo....wetin i do...she he bad make dem kiss my mof? Posted: at 12-11-2008 06:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 06:28 PM (15 years ago) (m) @orezo....wetin i do...she he bad make dem kiss my mof?
who dey give you hope? u think say u fit kiss onyi? Posted: at 12-11-2008 06:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ok oh i no fit kiss her if she don gree say i no fit...but if na u dey do over sabi.....go sleep Posted: at 12-11-2008 07:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezi & orezo una never know grin well well...e no dey too rush kiss like dat, na to suck... milk be e favorite...if u deny am dat one... hiyaa...ask am wetin go happen to you... Posted: at 13-11-2008 07:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
karina at 13-11-2008 10:43 AM (15 years ago) (f) hmm wat a present, na lack of understanding cause am, which company sef send that kind of woman go training? Onyii keep it up ok lol Posted: at 13-11-2008 10:43 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
hmm wat a present, na lack of understanding cause am, which company sef send that kind of woman go training? Onyii keep it up ok lol
karina babe... u no go blame the woman or the company... wat of the man wey first tell e wife make she bring Itallian girl?...woman wrapper ... Posted: at 13-11-2008 12:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |