rezimero at 28-12-2008 10:50 AM (16 years ago) (m) segxi..an oxymoron is a set of two opposite extremes like "icy hot" ( u know the cream?)  Over sabi  actually na under-sabi bcos d definition no complete but she try give us your own definition Posted: at 28-12-2008 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
benjunior at 28-12-2008 02:03 PM (16 years ago) (m) wetin man no see 4 this site...abeg wetin be oxymoron like one guy wey i read em reply...na special moron? Posted: at 28-12-2008 02:03 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 02:22 PM (16 years ago) (m) I hope say no be my reply u mean. Posted: at 28-12-2008 02:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 28-12-2008 03:29 PM (16 years ago) (m) Come ooh... Una no do literature for secondary school... Where kido sef... Na im brain go still sharp for this kind thing... Make una ask kido... Posted: at 28-12-2008 03:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 28-12-2008 03:47 PM (16 years ago) (m) how i go do literature, I be big boy now, na science I do. make we ask kido anyway Posted: at 28-12-2008 03:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 28-12-2008 03:53 PM (16 years ago) (m) U sure sey ur brains fit carry science subjects... No go let am blow ooh... Posted: at 28-12-2008 03:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meemoza900 at 29-12-2008 06:59 PM (16 years ago) (f) this is really funny!! Posted: at 29-12-2008 06:59 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
femaadinho at 29-12-2008 07:04 PM (16 years ago) (m) segxi make i come borrow u dico Posted: at 29-12-2008 07:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 29-12-2008 07:07 PM (16 years ago) (m) dinho wey ur dic sorry dico Posted: at 29-12-2008 07:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 29-12-2008 07:11 PM (16 years ago) (m) in dey 4 my house Posted: at 29-12-2008 07:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 29-12-2008 07:49 PM (16 years ago) (m) dem still dey borrow person d*ck? Posted: at 29-12-2008 07:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 29-12-2008 07:52 PM (16 years ago) (m) Na u sabi, na dictionary we one borrow Posted: at 29-12-2008 07:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 29-12-2008 10:14 PM (16 years ago) (m) i dey suspect the d*ck tionary wey una wan borrow oh Posted: at 29-12-2008 10:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 29-12-2008 10:21 PM (16 years ago) (m) hmm Posted: at 29-12-2008 10:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 30-12-2008 12:06 AM (16 years ago) (m) hmmmmmmmmmmmmm Posted: at 30-12-2008 12:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 30-12-2008 12:35 PM (16 years ago) (m) hm mmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 30-12-2008 12:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
haha! where do u live segxi? Posted: at 30-12-2008 06:58 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
segxi at 30-12-2008 09:11 PM (16 years ago) (m) why u one know?abi u one con rob me Posted: at 30-12-2008 09:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omoola at 1-01-2009 07:06 AM (16 years ago) (m) I beg make u no fight again. Oxymoron is the use of two contradictory words. Posted: at 1-01-2009 07:06 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
baloo at 3-01-2009 07:35 AM (16 years ago) (m) Posted: at 3-01-2009 07:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |