abbeyy74 at 6-01-2011 01:22 PM (14 years ago) (f) Reply |
abbeyy74 at 6-01-2011 01:25 PM (14 years ago) (f) THIS IS MAN'S INHUMANITY TO MAN.I WONDER WHAT PEOPLE GAIN HURTING OTHER PEOPLE?! WELL I PRAY HE RECOVERS AND CHANGE HIS NAME TO SOMETHING BETTER
agreed 2 sis,very fuuny sha Posted: at 6-01-2011 01:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 6-01-2011 01:47 PM (14 years ago) (m) dats not a prob to dem...dey just leav d soldiers to beat them up so dat dey wil use it to make joke as comedians....
take wetin do comedian ? you think say soja beating na small thing ? if dem beat them well well , the hospital fit rejects them so ooo Posted: at 6-01-2011 01:47 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
shex at 6-01-2011 01:49 PM (14 years ago) (m) na waa o. i go dye nd i go save srry oooooo. to get money no be small thin Posted: at 6-01-2011 01:49 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pepesy at 6-01-2011 01:57 PM (14 years ago) (f) nawaoooooo area no dey carry last............
them carry last last this time around Nobi small ting Posted: at 6-01-2011 01:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bafyguy at 6-01-2011 02:02 PM (14 years ago) (m) Why dem no go identify themselves? Good for them.
Maybe dem identify themselves as I GO DIE & I GO SAVE. The Soldiers say you go die today make we see if your friend go fit save you. lol Posted: at 6-01-2011 02:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dhellen at 6-01-2011 02:11 PM (14 years ago) (f) i kno say, i go dye will never cry bcos he b ajekpako i go save go don cry even pee for body. chai Posted: at 6-01-2011 02:11 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
uyanah at 6-01-2011 02:21 PM (14 years ago) (m) DEM WAN KILL AM? IF DEM TRY NAIJA GO HOT OOO! DEM NA THE ONLY REASON I DEY PROUD OF NAIJA! Posted: at 6-01-2011 02:21 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
popo2009 at 6-01-2011 02:33 PM (14 years ago) (m) These people on Uniform should mind how they treat others We are all human beings irrespective if you're military or not. Posted: at 6-01-2011 02:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nnennababe at 6-01-2011 02:47 PM (14 years ago) (f) this is an unfortunate incident Posted: at 6-01-2011 02:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Chai!!!.......... Posted: at 6-01-2011 03:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 6-01-2011 03:09 PM (14 years ago) (m) SO NIGERIANS DOES NOT KNOW THIS BOYS Huh? WAS THAT WHY THE NIGERIAN MILITARY WIPE THEIR ASS BECAUSE THEY DON'T KNOW THEM?  CHEI. UNFORTUNATELY IS ONLY NAIJA THAT KNOW THEM. Posted: at 6-01-2011 03:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 6-01-2011 03:32 PM (14 years ago) (m) who wan die now , its easier said than done anyway Posted: at 6-01-2011 03:32 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
lovemosh at 6-01-2011 03:36 PM (14 years ago) (m) sleekwalss,u no lie,I GO DIE, see death e run,y?nobody wan die.anyway,but he suppose no se those kind military men at such functions no de respect any star,cos their major responsibility is to see to d safety of the VIPs,hmm!!!bt I GO DIE sef na VIP,abi?so dat means VIP get levels.I GO DIE suppose know dat 1. Posted: at 6-01-2011 03:36 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
walerian at 6-01-2011 04:23 PM (14 years ago) (m) sorry boys but dat was live comedy too lol Posted: at 6-01-2011 04:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
d are our celebrities pls make una no treat dem bad. Posted: at 6-01-2011 04:32 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
xavexdo5 at 6-01-2011 04:36 PM (14 years ago) (m) dia 2 name jst speak wetin happen. Posted: at 6-01-2011 04:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jamepinto at 6-01-2011 05:54 PM (14 years ago) (m) i go dye waitin u come do don nor i be u dey talk rubish abeg my broda make u nor mind don ooooo i we fit for u ok i dey come with my bobu i dey ghana nw.make u send me small think oooo Posted: at 6-01-2011 05:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terdue at 6-01-2011 06:58 PM (14 years ago) (m) am sure they did it intentional Posted: at 6-01-2011 06:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
poise at 6-01-2011 07:35 PM (14 years ago) (f) Lmao... less dan a week on dis site and i am so loving it...You guys always crack me up in this forums... lovin all da naijaness Posted: at 6-01-2011 07:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |