SETTLE ME (Page 2)

Date: 07-01-2011 11:47 am (14 years ago) | Author: Aliuniyi lawal
1 [2]
- jjdogara at 11-01-2011 04:20 PM (14 years ago)
(f)
women's  world a be
Posted: at 11-01-2011 04:20 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 11-01-2011 05:19 PM (14 years ago)
(m)
@skypon,yeah na true
u knw say dem dey recognize themselves easily.

Posted: at 11-01-2011 05:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 05:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 11-01-2011 05:19 PM
@skypon,yeah na true
u knw say dem dey recognize themselves easily.

yep,
they are madpals
just like we have 9japals

 Grin

Posted: at 11-01-2011 05:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 11-01-2011 05:43 PM (14 years ago)
(m)
hahaha yeah i knw say na u be the co-ordinator

Posted: at 11-01-2011 05:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 06:21 PM (14 years ago)
(m)
yea,
i dey try coordinate una so that u all will be mentally ok, but it seems that u are the worst among them
ur own madness pass Grin Grin

Posted: at 11-01-2011 06:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 11-01-2011 07:15 PM (14 years ago)
(m)
but a blind man cant lead person wey dey see.
Try figure out what i mean.

Posted: at 11-01-2011 07:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 09:09 AM (14 years ago)
(m)
yep,
i can figure it out

person wey dey see na him dey lead blind man abi?

na him be say,
me wey i dey normal na him dey co-ordinate u and ur madpals wey dey abnormal
 Cheesy

Posted: at 12-01-2011 09:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 12-01-2011 09:58 AM (14 years ago)
(m)
u no figure am well,u disfigure the statement.
Wetin i mean be say as u mad,u dey eat shit and u dey talk say na salad be dat.na me wey well go tell u dat na shit ok??

Posted: at 12-01-2011 09:58 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 01:05 PM (14 years ago)
(m)
na lie
i disfigure the statement while u configure am Grin

Posted: at 12-01-2011 01:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 12-01-2011 01:12 PM (14 years ago)
(m)
ok na pple wey well dey configure statement while craze pple dey disfigure statement

Posted: at 12-01-2011 01:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 03:00 PM (14 years ago)
(m)
u no dey understand self

Posted: at 12-01-2011 03:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 12-01-2011 03:08 PM (14 years ago)
(m)
yeah i understand say u be craze guy

Posted: at 12-01-2011 03:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 03:36 PM (14 years ago)
(m)
confused man

Posted: at 12-01-2011 03:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 12-01-2011 04:10 PM (14 years ago)
(m)
yeah am a bit confuse about ur craziness.

Posted: at 12-01-2011 04:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 12-01-2011 04:14 PM (14 years ago)
(f)
Reading n passing>>>>>>>
hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssss
Posted: at 12-01-2011 04:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 12-01-2011 08:25 PM (14 years ago)
(m)
ok take am slow.

Posted: at 12-01-2011 08:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 13-01-2011 03:35 PM (14 years ago)
(f)
okies
Posted: at 13-01-2011 03:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 13-01-2011 05:39 PM (14 years ago)
(m)
okiest

Posted: at 13-01-2011 05:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dimejikemi at 14-01-2011 04:08 PM (14 years ago)
(f)
kul

Posted: at 14-01-2011 04:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 14-01-2011 08:53 PM (14 years ago)
(m)
calm

Posted: at 14-01-2011 08:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions